Make Me Mad
VILLY & The Xtreme Volumes
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yes we know our government bad o Bad o oh And we know say the people are mad o Mad o oh What we don't know if the people want is change o Change o oh Cos what we fight for I'm not sure if it's the same o Una dey make me mad o Mad o Ararara Arararaye Una dey make me mad o Mad o Ararara Arararaye Una dey make me mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad Government go come dem go plant flowers Dem go sweep we road every hour Second tenure go come dem go loot and kawa Gather we money go this dey make me para We see these things happening every day But we too busy praying to Allah Pebe epere na poor man prayer When we go know say Una dey make me mad o Mad o Ararara Arararaye Una dey make me mad o Mad o Ararara Arararaye Una dey make me mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Make Me Mad Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11574898/VILLY+%26+The+Xtreme+Volumes/Make+Me+Mad>.
Discuss the Make Me Mad Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In