High [Studio Record]

Danleericks

0 fans

Danleericks


3:04

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Chorus
I don try I don try I don grind no be lie 
Moti High feel the vibe be like paradise
see this sign highness I dey sight 
no be lie say I dey put my mind 
steady grinding me no mind
me just put up style mandem pray to Jesus Christ 

                          VS
see as backa just dey wasti 
so wetin be casie 
too much talk dey vexi 
I be baller seti Messi
check and balance bro no be boasting
jowa nigga maloma shoshi
Jowo Jesu Jowo Mashomi 
kowo aye koma lo mun mi 

I just wan live Good life see 
Call: mo ti mu Hennessy
I no sabi Genesix
Bentley si lambo G
 wetin be updatie 
kosorun don dey sleep


just wan make dough 
mammi chilling for motto 
who be your Goat  
Danleericks nah the boss for Flow  
Rhyme wey be gold 
agba Leericks wey dey flow  
wetin your own 
as I drip reach go by your coat


just wan make dough 
mammi chilling for motto 
who be your goat 
Danleericks nah the boss for Flow 
Rhyme wey be gold 
agba Leericks wey dey flow 
wetin be your own 
as I drip reach go by your coat

Kemi shati puff puff pass 
puff puff pass for my Yard  
ewo ni crush on sight Maria 
I just want to vibe 
Kemi shati puff puff pass 
puff puff pass for my Yard  
ewo ni crush on sight Maria 
nigga wanna live good life I no mind
shine for my grind
come my side 
Girlie wan tap from nigga rise
I no look ur side
speaking of the fact  
Nah only highness I dey find

man Dem want the mula 
oluwa Sha loluwa 
lagbara Jah kolesuwa 
got zero time for no hater


man Dem want the mula
oluwa Sha loluwa  
lagbara Jah kolesuwa 
gat zero time for no hater


see as backa just dey wasti 
so wetin be casie 
too much talk dey vexi  
I be baller seti Messi 
check and balance bro no be boasting 
jowa nigga maloma shoshi
 Jowo Jesu Jowo Mashomi
kowo aye koma lo mun mi 

I just wan live Good life see 
Call: mo ti mu Hennessy
I no sabi Genesix 
Bentley si lambo G
 wetin be updatie 
kosorun don dey sleep


            CHORUS

I don try I don try I don grind no be lie 
Moti High feel the vibe be like paradise
see this sign highness I dey sight 
no be lie say I dey put my mind 
steady grinding me no mind
me just put up style  mandem pray to Jesus Christ

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: afolabi Daniel

Lyrics © Danleericks

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the High [Studio Record] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "High [Studio Record] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11556691/Danleericks/High+%5BStudio+Record%5D>.

    Missing lyrics by Danleericks?

    Know any other songs by Danleericks? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The Radiohead song "There there. (The Boney King of Nowhere.)" is from which of their albums?
    A Hail to the Thief
    B In Rainbows
    C A Moon Shaped Pool
    D Kid A

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Danleericks tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io