Another

3ple Beatz

0 fans

3ple Beatz


3:27
#2

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

You rock my world You rock my world babe e e
If no be olojukokoro wey dey make man
No dey satisfy wetin I deyfijd for outside
If no be this koboko wey God give man
Wey dey off him brain I no go look outside
You my type cos you give vibe
You con dey my side let's fight side by side
No where to hide let's keep flaws outside
We go worldwide you and I
Babe babe babe
I no won leave you for another o
Cos e go pain me o
I no won leave you for another o
E go pain me pain me o
I no won leave you for another o
Cos e go pain me o
I no won leave you for another o
E go pain me pain me o
Bae God take him time to create
Bae wey look beautiful
Where you've been all my life
Been searching for you o o
For this audition I see no competition
You are one in a million You are in a mission
We pa party to party we rock body to body babe
You are in my world
Babe babe babe
I no won leave you for another o
Cos e go pain me o
I no won leave you for another o
E go pain me pain me o
I no won leave you for another o
Cos e go pain me o
I no won leave you for another o
E go pain me pain me o
O o o o adura mi ti gba
E e e e God don answer my prayers
As him send you to me African black panther
So beautiful babe you rock my world
She be the type every other man wants to get
Original woman wey go give the man all she get
O o o o e e she be the one I go die for
Omidan Omo to funmi ife to dun
And I go take her home o o o
E e e e e e
Real woman she knows my flaws
She loves my imperfections she no dey form
Better girl she no dey form
She no dey brag at all o
I no go love another another
I can't even love another another
No way I'm loving another another
No way I'm loving na na o o na na e e
Another another another another

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Bright Godfrey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Another Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Another Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11547717/3ple+Beatz/Another>.

    Missing lyrics by 3ple Beatz?

    Know any other songs by 3ple Beatz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of Madonna’s first studio album, released in 1983?
    A Madonna
    B Music
    C Pre-Madonna
    D True Blue

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    3ple Beatz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!