Obidient

3plebeatz

0 fans

3plebeatz


2:54
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Awon olofofo won binu
those gossipers wey no fit gossip the truth
Awon olofofo won binu
Imagine giving us fake fake news
Awon olofofo won binu
Dem go see white tell you sey dat thing be blue
Awon olofofo won binu
So many years we don dey pray
Make thing better o make all man dey alright
But e be like sey we play cos
Every structures we erect none of dem Stand alright
Wo o o o
Wetin man go do for this kind level o
This kind level wey dem won put us o
Electricity for roasted corn o
Omo na wasted bundle oo
Dem no won fight for us
Dem won make we dey fight ourselves
Open your ears make you hear the blues
Baba blue no dey clear my throat
Make we catch our cruise and do the do
Obedient is better than sacrifice o
I no dey justify y'all make dem no con crucify me
I say obedient is better than sacrifice o
I no dey justify y'all make dem no con crucify me
Am just obidient obi obi obidient
Obi obi obidient obi obi obidient
Am just obidient obi obi obidient
Obi obi obidient obi obi obidient o o
Because we no be copycat
Some people left the group chat
Dem no won dispatch
The truth we dey dish out
People choice no be play and pause
Abi na come and chop
Neither is it by force
Sey na true or false (na true o)
We don learn the lesson o
Revolution make e happen o
Make we know the next thing o
Make hunger no kill person o
Open your ears make you hear the blues
Baba blue no dey clear my throat
Make we catch our cruise and do the do
Obedient is better than sacrifice o
I no dey justify y'all make dem no con crucify me
I say obedient is better than sacrifice o
I no dey justify y'all make dem no con crucify me
Am just obidient obi obi obidient
Obi obi obidient obi obi obidient
Am just obidient obi obi obidient
Obi obi obidient obi obi obidient o o

 Struggling with Obidient? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Bright Godfrey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Obidient Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Obidient Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11547680/3plebeatz/Obidient>.

    Missing lyrics by 3plebeatz?

    Know any other songs by 3plebeatz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song did this line "Well shake it up baby now ..." come from?
    A The Beatles - Twist And Shout
    B The Chocolates - Careless Wispa
    C The Dung Beetles - Waiter There’s Some Funk in my Soup
    D Pink Floyd - Another Brick In The Wall

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    3plebeatz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!