GOGO (feat. FLO)

Jeddy, Kwezy

0 fans

Jeddy, Kwezy


3:07

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Say you be the one wey dey my mind now
Noon and night
You dey give me butterflies (yea)
I no fit lie
Girl yo mama say
You dey bring your wife
You're my future (ah)
You're future
Amen
Amen
(Ahhhhhh)
Amen
Amen
(Ahhhhhh)
Oh, amen
Amen
(Ahhhhhh)
Amen
Amen
Amen
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
If you want to be mines
Come and be mines
Elevation is the key
Power touch me
No get for free
Ki lo de shey fe pa mi
Mama told me don't do bad things (ah-ah)
Came from rag boy to big, big things
Thank God I am on the road (oh)
Dem wan come try my soul
If I- listen (aw yea)
I no say stories (ye-e-yea)
It's been so long
Since my, my papa told me
(Hmm, yea)
Dey come for my head 'n I see why (see why)
Baby girl you dey my mind
We stay at the party 'till dey come outside
Omo girl, don't kill my super
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Ori mi
Eda mi
Wa gbemi ni ja
Ti ba ri (ay, ay, ay)
I just wanna wake up (ye, ye)
I just wanna fame up (ye, ye)
I just wanna give you all the grace that you give us (ah)
I just dey
I just dey hear
All my enemies that be looking dey fear
I don't care
I just dey swear
I wan run to just go there
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
Feeling you oh, I'm feeling you
Otherwise, are you feeling?
I be tryna take off
I just wanna runoff
I be praying to God every time when I wake up
I say my grace
Answer my praise
Oluwa mo ri that be counting my days (ah, ah, ah)
Everytime you run, you say "GOGO"
Everytime I pray I dey go down low
I dey, I dey, I dey (ay, ay, ay)
I dey, I dey, I dey (ay, ay, ay)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Tosin Adesmith

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the GOGO (feat. FLO) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "GOGO (feat. FLO) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11539786/Jeddy%2C+Kwezy/GOGO+%28feat.+FLO%29>.

    Missing lyrics by Jeddy, Kwezy?

    Know any other songs by Jeddy, Kwezy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band is NOT from Oklahoma?
    A The Chainsaw Kittens
    B The Flaming Lips
    C Broncho
    D Brooks & Dunn

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jeddy, Kwezy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!