Work & Pray
MacFeco & Kodi
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Zikkotunez Ups and downs in this life Make you no dey dull I have been on the road tryna get it two four seven When they hate on a nigga they gon want you more You gon stay real nigga you ain't got no rebel Many ways to the top hope you don't get lost Live a life play a role make it up no medal I have been searching for the light i don't know the cost I have been searching for the light i don't know the cost Work and pray This shit is everyday Say I no come dey look your face Say I just wanna make a way Tryna make a way In this life Work and pray This shit is everyday Say I no come dey look your face Say I am just tryna make a way Tryna make a way Yeah Say she love how I dey burst rap I dey work trap Always on track OGs dey cut cap Bad Bs say their Hotspot, I Must tap Blow up like Bomb blast Now dem wan ask, what is the compass Follow who know road, now who know road don crash Used to run from cop cars Got caught sometimes chop slap This is that come back For all the times dem tell us to turn back Came a long way, right & wrong way I know one wey sure pass Deal with Rainy days, pray for sunny days, no weather forecast Work and pray This shit is everyday Say I no come dey look your face Say I just wanna make a way Tryna make a way In this life Work and pray This shit is everyday Say I no come dey look your face Say I am just tryna make a way Tryna make a way Yeah
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Work & Pray Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11489039/MacFeco+%26+Kodi/Work+%26+Pray>.
Discuss the Work & Pray Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In