Online (12am)

Diamond Easi

0 fans

Diamond Easi


2:26

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ha aaa, imma fucking lotofvibe
Ha aaa aaa
Me staying in my lane, no traffic in my lane (yeah,yeah,yeah,yeah)
On my ten toes me no go fold (yeah,yeah,yeah,yeah)
If i get money' rita, shey you go jo (shey you go jo oh)
If i carry money' rita, shey you go moan, hmmm
12am mo bosi online (oh-my,oh-my)
Man, am on my grind i can't reply
Na wetin me go chop na hin i dey find
Aje, for this dinero' omo na do or die
No be lie i no joke sha
12am mo bosi online (hahahaha)
Man, am on my grind i can't reply (hahahaha)
Na wetin me go chop na hin i dey find
Aje, for this dinero' omo na do or die
No be lie i no joke sha
I no joke sha, me saying the fact
You no get money you no dey important
Dem no go rep you even if you die
Naso e be for the street my guy
Wetin you no moll, don't smoke
Normal nigga dey hate on a low
Live your life my guy' leave soro
Live your life my guy' leave soro
Jami b'ose hun ri owo, yarn me b'ose hun ri owo
Wetin i go do for you, jami b'ose hun ri owo
Wetin i go do for you, jami b'ose hun ri owo
How much i go pay, jami b'ose hun ri owo
My guy no delay, jami b'ose hun ri owo
Omo iyami me no lie, jami kajo ma gba
Owo wire or inheritance
12am mo bosi online
Man, am on my grind i can't reply
Na wetin me go chop na hin i dey find
Aje, for this dinero' omo na do or die
No be lie i no joke sha
12am mo bosi online
Man, am on my grind i can't reply
Na wetin me go chop na hin i dey find
Aje, for this dinero' omo na do or die
No be lie i no joke sha

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ishola Ayodeji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Online (12am) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Online (12am) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11482319/Diamond+Easi/Online+%2812am%29>.

    Missing lyrics by Diamond Easi?

    Know any other songs by Diamond Easi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Eminem: "All you other Slim Shadys, are just _______".
    A impossible
    B impersonating
    C incorrect
    D imitating

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Diamond Easi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!