Better

Dronne

0 fans

Dronne


2:31

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I Dey ground, what's up
Yeah
Everyday I've been putting in the work
And I've been hoping that someday it could be better
If I no work tell me how my mama go chop
Padi mi teramoshe make we get this paper
How I go explain I dey work hard but I never make this rabba
Uhmm
How I wan take come explain say I dey drop songs but I never blow for my zanga
Urhhm
Ahhn ahhn ahhhn
I know say e no easy sometimes
But I gat to just blow gotta make my life better
Shongbo i'm a i'm a goal getter
Oya baby compose
Everything wey you do no go loseguard am my friend
I am all about the paper
Badman no retreat Badman no surrender
Shongbo ootan
Steady on my grind
All my doings on jah
Make no evil spoil this one
Getting all the bar make I no go looseguard
And you dey carry up your face like you no see me
But I promise you
You go see me for your TV
Abegi help me tell badbelle make dem free me seeh
Yeah I'm balling on God
Yeah I'm balling on God
How I go explain I dey work hard but I never make this rabba
Uhmm
How I wan take come explain say I dey drop songs but I never blow for my zanga
Urhhm
Ahhn ahhn ahhhn
I know say e no easy sometimes
But I gat to just blow gotta make my life better
Shongbo i'm a i'm a goal getter
Oya baby compose
Everything wey you do no go loseguard am my friend
I am all about the paper
Badman no retreat Badman no surrender
Shongbo ootan

 Struggling with Better? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Imiewanlan Oseremen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Better Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Better Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11482027/Dronne/Better>.

    Missing lyrics by Dronne?

    Know any other songs by Dronne? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which of Amy Winehouse's songs won a Grammy award for best song?
    A Rehab
    B Love Is A Losing Game
    C Valerie
    D Back to Black

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dronne tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Better

    »