Final (Baba Nla)
Wizkid
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Legendary beat le le legendary beat Legendary beat le le legendary beat I get girl for my yard wey get big big backa Wey dey make me feel amazing gal I get one wey dey give me things I need and I get one wey dey make me feel nice She slow, dats why I no fit leave am gal I get one wey dey want give me kiss and leave am and But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin' wey I give am final eh yeh I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh yeh All of di girls go do anytin for my love All of di boys go do anytin for di money Dem dey dance to my music, dem show me love Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me You know say I got one life, make I live am See I don try, hustle hustle for street, I no lie Now see me I don dey chop life eh But my gbedu is final, the girl dem like wear designer Wizzy baby kill di beat, I no dey tire Wen di gbedu drop for the club is final oh whoa My girl dey make me lose my mind eh I give am wat she need My girl dey make me lose my mind eh Another girl I no dey see But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin wey I give am final eh yeh I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh yeh Who's got the key to my beemer I say who am I, di girls dem shuga Call me di girl dem shuga, no one badder, number one no one madder Say who's gat di key to my limo I say who am I, di girl dem daada, call me di girl dem daada, I run everytin don dada ay But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin wey I give am final eh yeh I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: AYODEJI BALOGUN
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Final (Baba Nla) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1138239/Wizkid/Final+%28Baba+Nla%29>.
Discuss the Final (Baba Nla) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In