Mission never complete

Raskid Iyonuoluwa

0 fans

Raskid Iyonuoluwa


3:00
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Iyonuoluwa lomo yen

Lon be lokan mi ennnnnnm
Me don't know oo oo oo

For mama sake me I no go suffer
For papa sake me I no go suffer
Na small time remain me I wantu run town
Aje pako madi aje butter
But wetting you dey think me I want you to talk am
Steady grinding me  I no dey bother
Make dem shout my name make my music run town
I no say e go happen Buh omo na prayer

My mama just dey pray for me for me
Papa just they pray for me
Make I no go astray Ajeh
Na money make me reason oh Ajeh

And everything wey sup I remember aa
Cos amah bad boy from the gutter
Many people don use me do yanga
Even shakara but jahjiova

Awusubilai minah saitan rojim
I dey low key me am chasing my dream
Sumosebilla yahsarahu
Kin ma Jaiye lo kin de ma gawu
I no fit do ritual cos I know is a taboo
As I dey calm down me I don they calcu

I say back to sender
You pray make I fall down
Your own ne vet better
You better you better do things on your way
Enimo way lomo lomo iwe
Omo eminan o keere e
I gat nothing but jioova
Anything I do make we prosper
Anything wey sup I go face am
Cos na you talk say I know go suffer

My mama just dey pray for me for me
Papa just they pray for me
Make I no go astray Ajeh
Na money make me reason oh Ajeh

And everything wey sup I remember aa
Cos amah bad boy from the gutter
Many people don use me do yanga
Even shakara but jahjiova

I might not be pumping yet eh eh eh
My mission nver completed
I gat confidence
Many many things omo me no hear

As I dey do my things
Many many stuffs But I still  striving
Kinto yah omo Daada I most to make some sin
Standing on my ten toes I keep grinding

As I dey hustle hard for my family
Shey you dey feel am for my melody
Music na my fantasy
Who dey come omo won be nii
This life na vanity
As I dey think I dey fear person
Dey your lane Malo kobami
Omo moni memory

My mama just dey pray for me for me
(Pray for me hinnnn
Papa just they pray for me
(Ololo oooo
Make I no go astray Ajeh
Na money make me reason oh Ajeh

And everything wey sup I remember aa
( I remember ah ah
Cos amah bad boy from the gutter
(Omo gutter ooo)
Many people don use me do yanga
Even shakara but jahjiova
(Jahjiova oooo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ayiwo Raskid iyonuoluwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mission never complete Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mission never complete Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11379114/Raskid+Iyonuoluwa/Mission+never+complete>.

    Missing lyrics by Raskid Iyonuoluwa?

    Know any other songs by Raskid Iyonuoluwa? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nirvana's Kurt Cobain: "When I heard the ____ for the first time, I connected with that band so heavily; I should have been in that band - or at least in a ____ cover band."
    A Pixies
    B Beatles
    C Sex Pistols
    D Clash

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Raskid Iyonuoluwa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io