Odoyewu

Sent Silver

0 fans

Sent Silver


2:52

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Girlie i regret
Say i don fall for you
I Should have listened to my friends Wey say na you go lead me to death
Umm mummy no forget e oh
This is not what we planned
I be dey talk and you go dey laugh Then you go dey call me the best
Odoyewu my woman
Tell me what i did
Without you i can't sleep
You left me when i'm deep
Odoyewu my woman
Tell me how to feel
Show me how to live
Coz i am getting weak
Odoyewu my woman
Tell me what i did
Without you i can't sleep
You left me when i'm deep
Odoyewu my woman
Tell me how to feel
Show me how to live
Coz I am getting weak
Odoyewu
E Be like you use juju
Everyday i go dey check up on you Coz i don loose my cool
Na you i choose
E be like i don dey loose
Somebody pour me cold water
Coz i nor know wetin to do
Odoyewu my woman
Tell me what i did
Without you i can't sleep
You left me when i'm deep
Odoyewu my woman
Tell me how to feel
Show me how to live
Coz I am getting weak
Odoyewu my woman
Tell me what i did
Without you i can't sleep
You left me when i'm deep
Odoyewu my woman
Tell me how to feel
Show me how to live
Coz I am getting weak
Odoyewu
Wetin i do
Odoyewu
I don dey loose
Odoyewu
I don dey loose

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Sentinawa Caleb

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Odoyewu Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Odoyewu Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11357638/Sent+Silver/Odoyewu>.

    Missing lyrics by Sent Silver?

    Know any other songs by Sent Silver? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who commented the nicest comment on Olivia Rodrigo's drivers license?
    A Sabrina Carpenter
    B Taylor Swift
    C Katy Perry
    D Ellie Goulding

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sent Silver tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!