You Dey Cho !

Hitunes

0 fans

Hitunes


3:13
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Throw me the funds
Everyday grinding con tire me like I dey do push up
Holla boss shey me fit see something collect
Who be this one, na wetin me hear say they dey talk for the other side
Who be this one wey dey bill me for here
Ah god bless all the brother
Ah god bless all the brother wey dey deliver brother
Help me punish all of those ones
Help me punish all of those ones wey they wan make I fall down

They no know he go still rain come my side
I no go stop hustle till I rise oh ye ye ye e
No go forget say, say
One day hustle go pay, pay
Mummy and daddy go dey we go sha pra pra pra pra
Omo no go forget say, say
For street we no dey play, play
Overtaking is allowed we go fire ya ya ya

You dey cho o yeah
Omo wa shoma gba oro mi gbo
Omo you dey cho o yeah
Omo wa shoma gba oro mi gbo
I say you dey cho se yeah
Omo wa shoma gbo oro mi gbo
You dey cho o you dey cho o o oh oh

Dey there dey say life no balance I get some nigga for malay
I get many nigga for cyprus o overcome make them turn up to big boys
I starve few days for in my house
I get many fail transact
Any issue wey won pass my power I call god and mama ma ma ma
If the money go down like I broke o imma go down and pray for more bundles
Now I'm getting the bundles now I fit shut down those clubs in yankee

They no know he go still rain come my side
I no go stop hustle till I rise oh ye ye ye e
No go forget say, say
One day hustle go pay, pay
Mummy and daddy go dey we go sha pra pra pra pra
Omo no go forget say, say
For street we no dey play, play
Overtaking is allowed we go fire ya ya ya

You dey cho o yeah
Omo wa shoma gba oro mi gbo
Omo you dey cho o yeah
Omo wa shoma gba oro mi gbo o
I say you dey cho se yeah
Omo wa shoma gba oro mi gbo o
You dey cho o you dey cho o o oh oh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kareem Ayomide

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the You Dey Cho ! Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "You Dey Cho ! Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11331149/Hitunes/You+Dey+Cho+%21>.

    Missing lyrics by Hitunes?

    Know any other songs by Hitunes? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Our awesome collection of

    Promoted Songs

    »

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Still Into You" is a 2013 biggest hit single for which band?
    A Paramore
    B MisterWaves
    C Echosmith
    D Chairlift

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Hitunes tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!