Me_First
FINN_YMD
Struggling with Me_First? Become a better singer in 30 days with these videos!
Yyo mandem make it bang Oohh ohhh ohhwooo 2020 i start class Same time me i drop bars Dem no feel am cause i nor get kpa Oluwa be my compass If you no get money get the connection No be everybody dem give pension Soldier like me i stand attention Owo ni koko for my nation Me i nor dey try to impress Anybody wey dey look me less Man i believe in my self I put me first don't Care about the rest ohh Me i nor dey try to impress Anybody wey dey look me less Man i believe in my self I put me first don't Care about the rest ohh And if i give them chance dem go fire Ye ye ye Me got a lot of enemies all around Ye ye ye And if i give them chance dem go fire me eee Ae ye ye Me got a lot of enemies ah ah And if i give them chance dem go fire ah ah Ye Me got a lot of enemies all around And if i give them chance dem go fire me eee Me got a lot of enemies ah ahhh
Struggling with Me_First? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Me_First Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11309537/FINN_YMD/Me_First>.
Discuss the Me_First Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In