UNAVAILABLE
Musa Keys, Davido
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Baddest You know Eh, eh, eh, eh Tune into the king of sounds and blues Initiating rage process I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) And I sorry for who wan, who wan Who wan gbe my matter s'ori I'm only human (human) So make no body para oh Say I carry woman (woman) Shey na man wey I for carry? F*ck all the rumours Abi e get when I talk sey I be pastor Hmm, ye, ye If you know, you oh The kind work If it's not owo oh I can't talk 'Cause, owo ni koko (koko) Oga ade, dey your dey Me I dey for the dey Girl I'm unavailable I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) Don't dim my life I don't have no time, Soniya Come see me shining Got too many birds on my IG I'm changing my life oh And my mama proud in me She got me going This friend took all my freedom 'Cause I'm a big propeller, save the remorse Girls go jealous, 'cause I dey banana I'm a big propeller, save the remorse Girls go jealous, 'cause I dey banana 'Cause I'm a big propeller, save the remorse Girls go jealous, 'cause I dey banana I'm a big propeller, save the chedda F*ck their father Chiki-chi-chiki-chi-chi I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see) I'm unavailable (unavailable) Dem no dem see me (dem no dey see)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: David Adeleke, Musa Keys, Peruzzi
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"UNAVAILABLE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11279875/Davido/UNAVAILABLE>.
Discuss the UNAVAILABLE Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In