GODFATHER
Davido
Struggling with GODFATHER? Become a better singer in 30 days with these videos!
All of the blessings wey dey come my way Erima, jẹ ka jọ ko po tua Make you no go relent (no go relent) The you ju'badi improper Shey you want to collect? You no I get the connect Ẹlẹ your body fire oh Carry fire wey fit flat my tyre oh Call all my man dem make dem ball out (ball out) Tonight I want to call her (call her) Igbadun is important (important) Igbadun is important (important) You no see we are crossing borders (borders) The magic we dey chun am (chun am) All of my guys are ballers (ballers) More balloon for my corner They can't tell me nothing (nothing) Thеy can't match my energy (energy) Balling na normal thing (normal thing) Cruising aston martin (martin) All of thе blessings wey dey come my way (wey dey come my way) They are all on god And if dem try to talk E go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water oh You better look well ko to sọda o, ko to sọda o (ko to sọda oh) Counting my blessing titi d'ọla o Oya na grasshopper oh Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh) I be the godfather oh I no dey joke with my peace of mind (of mind) Pass me the igbo make I feel alright (alright) When I'm with you, I'm with you for life Girl me wanna blow your whistle all night Baby, put your worries all on me I want to no money Call all my man dem make dem ball out (ball out) Tonight I want to call her (call her) Igbadun is important (important) Igbadun is important (important) You no see we are crossing borders (borders) The magic we dey chun am (chun am) All of my guys are ballers (ballers) More balloon for my corner They can't tell me nothing (nothing) They can't match my energy (energy) Balling na normal thing (normal thing) Cruising aston martin (martin) All of the blessings wey dey come my way (wey dey come my way) They are all from god And if dem try to talk E go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water oh You better look well ko to sọda o (ko to sọda o), ko to sọda o Counting my blessing titi d'ọla o Oya na grasshopper Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh) I be the godfather oh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: David Adeleke
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"GODFATHER Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11279857/Davido/GODFATHER>.
Discuss the GODFATHER Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In