Beverly Naya
T Flamez
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
O no no no O no o ooo It's T-Flamez o no Yeah O no no no No no no no no yeah O no no no Say you're everything I need and more Girl your body fire gan In you I found all I want and more I no fitto do you wrong You're all I need and more And More Girl your body be my cure O my girl I no fit tell you no fit tell you Cuz your body high me pass ethanol woh woh Shey dem talk say wetin I feel for you no genuine Shey dem talk say me and you we nuh dey meant for each other Omo shey dem talk say I no go love you tenderly I no go treat you properly Your friends say make you just leave me but dem no fit stop us Cuz we dey para gan Omo you fine like Beverly Naya gan So when we pull up in a Benz-ima Tell me why dem no go envy us Omo we dey para gan Omo you fine like Beverly Naya gan So when we pull up in a Benz-ima Tell me why dem no go envy us So many things I dey feel for you For the hard times I go ride for you, Na your first name go be my first tattoo First tattoo, first tattoo This girls fine but them no fine pass you Anything you want i go do for you If I break your heart omo na big taboo Big taboo We dey para gan Omo you fine like Beverly Naya gan So when we pull up in a Benz-ima Tell me why dem no go envy us Omo we dey para gan Omo you fine like Beverly Naya gan So when we pull up in a Benz-ima, tell me why dem no go envy us I no forget when the matter cast Say her boyfriend dey puff puff pass I no go lie, Omo I broke her heart I no go lie omo I made her cry I no forget when the matter cast Say her boyfriend dey puff puff pass I no go lie, Omo I broke her heart I no go lie omo I made her cry But she say, I no fit let you go I no fit let you go I no fit let you go She still say, I no fit let you go, I no fit let you go I no fit let you go All of the money for my aza All of the bitcoin for my aza All of the money for my aza All of the bitcoin for my aza Girl I go give am to you Girl I go give am to you Girl I go give am to you Girl I go give am to you You see say I no fit let you go, I no fit let you go I no fit let you go You see say I no fit let you go, I no fit let you go I no fit let you go
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Beverly Naya Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11256161/T+Flamez/Beverly+Naya>.
Discuss the Beverly Naya Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In