Ozana (feat. DB Rappy)

Septembar Soundz

0 fans

Septembar Soundz


3:01

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

When I dey make my sound
Nobody dey to hear my sound
When I dey wakabout
Nobody dey to calm me down
Street is so cold oh my brother
Mama say make i no bother
Say Make i no envy my fellow brothers
Nkan to baje Temi na me go get am
Na why I dey take life slowly
Everything I do I do on a low
I face my problems lonely
I count my blessings count on a low
Na why I dey take life slowly
Everything I do I do on a low
I face my problems lonely
I count my blessings count on a low

So I say Ozana ozana
Give glory to baba
Ozana ozana
I give glory to baba
Ozana ozana
I give glory to baba
Ozana ozana
Give glory to baba

Wetin i do wey dem wan dey talk
I never start and they wan fall
Only me felt the pains when e rough
Ogo mi maa tan I go shine like sun
Baba bami gberu mi
I just want to make money
Ibi tegbe mi ntin nawo ki n mase na ra
I just want to spend money
Na why I dey take life slowly
Everything I do I do on a low
I face my problems lonely
I count my blessings count on a low
Na why I dey take life slowly
Everything I do I do on a low
I face my problems lonely
I count my blessings count on a low

So I say Ozana ozana
Give glory to baba
Ozana ozana
I give glory to baba
Ozana ozana
I give glory to baba
Ozana ozana
Give glory to baba

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Godswill Okolo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ozana (feat. DB Rappy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ozana (feat. DB Rappy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11238228/Septembar+Soundz/Ozana+%28feat.+DB+Rappy%29>.

    Missing lyrics by Septembar Soundz?

    Know any other songs by Septembar Soundz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who made a hit cover for "In the Army Now" by Bolland & Bolland
    A The Beach Boys
    B The Spectres
    C Slade
    D Status Quo

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Septembar Soundz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io