Remember Me (feat. Oluwapopular)

Gidistar

0 fans

Gidistar


2:56

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oh na na na
Oh na na na Yeah
Eh o oo
Some people are blessed
While some are not o
Is it true that our life is in our hands
Monkey Dey work baboon Dey chop
Sebi na one head baboon get too
Na one dangote get too
Bill gate get too
Na one wizkid get too
Laycon get too
Na one Davido get too ye
Oh oo o o o o oo
Ranti mi o
Ranti mi Ranti mi o
Baba Ranti mi
Se fun mi o
Se fun mi se fun mi o
Baba se fun mi
Sebi na who God send give person
Go help person o
Go help person o
Go help person
Sebi na who God send give person
Go help person o
Go help person o (Badman Oluwapopular)
Go help person
Wan Ni eniti o ma je eyin ori apata
O ni wo enu Ake
Wan fe try lati gba omi loju mi Sugbon mi o de ke
Gbogbo nkan ti mo ba eh sor ni koro Make e Dey sup
Me I no wan Dey work at all
Make another man Dey chop
Cos' if man no get money
I swear Na disrespect
Make everybody wey Dey work
Make dem Dey see collect
My mama don tell me say
Nothing good comes with ease
Na why I Dey face Wetin face me
No disturb me please
Love for money don dey make
Many niggas move insane
So if your broda man fail
Tell me Wetin be ur gain
Owo owo owo akpekanuko
Olori ni mi eleda mi jowo maje kin ru kpo
Ojor mo ri mo dupe
Ojor mi o ri mo dupe
Mi o le ever gbagbe gbogbo igba
Ti mo fin je ibepe ibepe
Swear to God the boy dan face a lot
People wey Dey wish me bad
Abegi make dem comot
Ranti mi o
Ranti mi Ranti mi o
Baba Ranti mi
Se fun mi o
Se fun mi se fun mi o
Baba se fun mi
Sebi na who God send give person
Go help person o
Go help person o
Go help person
Sebi na who God send give person
Go help person o
Go help person o
Go help person
Aiye le o
Life's hard o my brother man
Problem no Dey finish o
After one go oo
Na another round, Na another round
We just Dey grind o for better lives
Along the line o we take our time
We flex our lives
Behind the worries
We take our time, we flex
All the people wey I think say dem go help me
Na shenk dem Dey shenk me
Eniti ani ko fe eni loju
Toh lo fi ata si enu
Shey dem no want make I get ni
Ranti mi o
Ranti mi Ranti mi o
Baba Ranti mi
Se fun mi o
Se fun mi se fun mi o
Baba se fun mi
Sebi na who God send give person
Go help person o
Go help person o
Go help person
Sebi na who God send give person
Go help person o
Go help person o
Go help person

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Abiodun Ayuba, Gideon Makinde

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Remember Me (feat. Oluwapopular) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Remember Me (feat. Oluwapopular) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11215855/Gidistar/Remember+Me+%28feat.+Oluwapopular%29>.

    Missing lyrics by Gidistar?

    Know any other songs by Gidistar? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    T Rex was led by which singer?
    A Ian Hunter
    B Gary Glitter
    C David Johansen
    D Marc Bolan

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gidistar tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!