INSYP

3yga Ali

0 fans

3yga Ali


1:42
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I'm only gonna say this once
Mind your godamn business
Mind your godamn business
I'm only gonna say this once
I no send
Mind your
Godamn business
Yo see i really no send your papa
And i no even send your mama
I'm steady putting in work on my diligent grind
So i'm really not friends with sapa
Really do you even see me
Really do you even see me giving two fat fucks
Never crushed on plus size women
I got a shawty that be coming from the 254
Told my mama i'm bringing a kenyan
Shey you like to dey talk and you too bad bros
Eh no vex i don order my cannon
It's a point and kill no be say i wan pray
When the nigga arms get extended
Very soon i go dey chop i dey do the hardwork Amen
Oga if i dey fagbo
Oga if i dey fa no be your business
If she dey wear short skirt wetin concern you
Werey be like say you don dey get interest
I no dey like stress
Nah wahala if a nigga wan dey try dey make me vex
I been spitting sixteens way long
Before kabo snoop even dropped windeck
I'm a fine hooligan never been tatted
Winner man walk around wearing my pendant
Matter fact if you rass
And your mouth too dey sharp
Who be that
You be rat
No dey cap nonsense
You got to call your life guard it's about time the boy making a wave
And i said it before so this one more time Imma say it again
I'm only gonna say this once
I no send your mama
Mind your godamn business
Mind your godamn business

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Caleb Aliyu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the INSYP Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "INSYP Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11212398/3yga+Ali/INSYP>.

    Missing lyrics by 3yga Ali?

    Know any other songs by 3yga Ali? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Is this love...? That I'm..." (complete the missing lyrics)
    A Dreaming
    B Leaving
    C Feeling
    D Believing

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    3yga Ali tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!