Cold Outside (feat. Sewanu TG)

Meykar & Spektro

0 fans

Meykar & Spektro


2:32

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

First to do is not the vexing
Last to touch go be like wresting
Me and my guys we come in flexing
Na money wey no dey make man dey press p (Aje o)
Make the money come my way o
Party like say na friday o
Everyday be my birthday make you come join celebrate o
Ah no fit see wetin dey my front (dotty dey my eye o)
Sho mo bo se nlo fola (kolobi dey your mind odoh)
I need a likkle bit of perri and a spliff (just to clear my sight sho gbo)
I'm living life in a city full o' lanes it's so cold outside
Ahhh ahh haan ahh ahh ahhn ah (it's so cold outside o moni)
I'm living life in a city full o' lanes it's so cold outside
Ahhh ahh haan ahh ahh ahhn ah (it's so cold outside shogbo)
I'm living life in a city full o' lanes it's so cold outside
Shout out to the boys for the area
Wey Dey show me love on a steady
Paper chasing on a regular
Tom ford flex I ain't faking that (Yeah yeah )
I ain't faking that
Real men Dey
Make you no go kak nonsense
Make you no go cross my way
E no go funny
E no go funny (oh no )
I want it on my terms
One hundred percent
Crazy as it feels
Never lose my head
Grind all day
Standing on my toes
Neck so frost
Yeah I do the most (Yeah)
I be chilling by the beach
Me I wan do my thing with ease
Going for a ride, inside a jet ski
It's Cold outside, no need to find me
Ah no fit see wetin dey my front (dotty dey my eye o)
Sho mo bo se nlo fola (kolobi dey your mind odoh)
I need a likkle bit of perri and a spliff (just to clear my sight sho gbo)
I'm living life in a city full o' lanes it's so cold outside
Ahhh ahh haan ahh ahh ahhn ah (it's so cold outside moni)
I'm living life in a city full o' lanes it's so cold outside
Ahhh ahh haan ahh ahh ahhn ah (it's so cold outside shogbo)
I'm living life in a city full o' lanes it's so cold outside

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Habeeb Olamilekan, Orji Emeka, Paul Emmanuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cold Outside (feat. Sewanu TG) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cold Outside (feat. Sewanu TG) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11152463/Meykar+%26+Spektro/Cold+Outside+%28feat.+Sewanu+TG%29>.

    Missing lyrics by Meykar & Spektro?

    Know any other songs by Meykar & Spektro? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What artist did this line, "but I can't help falling in love with you."?
    A Eddie Cochran
    B Crispian St. Peters
    C Jim Reeves
    D Elvis Presley

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Meykar & Spektro tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!