Loose Guard (feat. Lorda)

Dabright

0 fans

Dabright


2:59

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Datti datti datti da
Weitn person never see
Shaye na who getti ten figures
Na him person dey call boss
Datti datti datti daaaa
Weitn person no go seeeee
Shaye na who getti ten figures
Na him person dey call boss
Ebi like say u never see something
Dem never show u shege for de jungle
For ahmadu bello way usainbolt no loose guard
Ebi like say u never see something
Dem never show u shege for de jungle
For ahmadu bello way usainbolt no loose guard
Bring the kush smoke it up
My eye don dirty
Bring the kush smoke it up
My eye don dirty
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
Abro if you no calm yourself, you go collect
Etisalat on top of your face, and when e connect
You no go know your locate, wait, even your wallet
And if your head dey worry you since then e go correct
Too many people be thinking dem kari craze,   till 'em jam real kolo
Shey you see that short broda wey dey barb thick molo
You go fear crase
Last time i jam dis golo
Beta nodding wey e carry stain ma brand new polo
Its a hard knock life nwa gbadoo anya
Men ga eri gi olu pasa  iga afu ndi mgbajiaka
Fa ga akpo gi blaad but ihie fa ga eli gi olu
Broad day light, and enwelo onye ga etinye onu.
Ebi like say u never see something
Dem never show u shege for de jungle
For ahmadu bello way usainbolt no loose guard
Bring the kush smoke it up
My eye don dirty
Bring the kush smoke it up
My eye don dirty
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Bright Oyim

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Loose Guard (feat. Lorda) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Loose Guard (feat. Lorda) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11143927/Dabright/Loose+Guard+%28feat.+Lorda%29>.

    Missing lyrics by Dabright?

    Know any other songs by Dabright? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How do you pronounce the name of the American indie band MGMT?
    A em gee em tee
    B managment
    C migemt
    D migmit

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dabright tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!