Kalakuta

Cherry Entafield

0 fans

Cherry Entafield


2:56

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Sabi girl on duty
Never lose my composure
Say the pressure dey cloud nine
If I give dem one pose ah
Ahh ehh ahh
I thought I told yuh
I go take you go cloud nine
No be kalakuta
Ego ole it's Cherry on the beat
Sare gbe na my music dem dey feel
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Get the vibe and the class on a steady
Get the vibe and the class on a steady
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Get the vibe and the class on a steady
I get the vibe and the class on a steady
Aunty oni gele
Brother oni gongo
Aunty oni gele
Brother oni gongo
Shake body no send dem oya mujo
Shake body no send dem oya mujo
Un deaux troi quart
Otu abuo ato ano
Okan meji meta merin merin gaani
This money na trillion trillion
Na me dey wan post ah
Head to toe am dripping no roaster
Bad and boogie when dey see me online
Uhh uhh outter your coaster
Ahh ehh ahh
I thought I told yuh
I go take you go cloud nine
No be kalakuta
Ego ole it's Cherry on the beat
Sare gbe na my music dem dey feel
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Get the vibe and the class on a steady
Get the vibe and the class on a steady
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Get the vibe and the class on a steady
I get the vibe and the class on a steady
Aunty oni gele
Brother oni gongo
Aunty oni gele
Brother oni gongo
Shake body no send dem oya mujo
Shake body no send dem oya mujo
Debedebede Debedebede Debedebede
Debedebedebedebede
Cherry ahhh
Vibes on vibes
Ehhh ehhh

 Struggling with Kalakuta? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Cherry Ozoalor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kalakuta Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kalakuta Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11123881/Cherry+Entafield/Kalakuta>.

    Missing lyrics by Cherry Entafield?

    Know any other songs by Cherry Entafield? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was painting a picture. The picture was a painting of you."
    A Bic Runga - Sway
    B Kelly Clarkson - Because of You
    C MYMP - Especially for You
    D Aurora - Runaway

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Cherry Entafield tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io