Long Life (feat. Nsoroma)
PeeRocky
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Bebreebe ayɛ pɛ yi Ah yɛ pɛ yi Bebreebe ayɛ pɛ yi Ɛyɛ dɛn na rah Ebetwemu a ko ooh ooh Oh oh oh Holy Ghost We need you in our mess Oh me a need Long life me a need (hmm) Me a need Long life me a need A no go stress myself Oh no oo no And die young Oh no no Oh me a need Long life me a need (hmm) Me a need Long life me a need A no go stress myself Oh no oo no And die young Oh no no Long life me a need Me a pray everyday Me a no work Nobody no dey envy A no say one day we go win Father Lord me a pray say Keep on help I and I Well dem no say we dey some ninja Soon mana shoes go shine See Me a fi play Me no fi risk Me no fi kill myself for Babylon sake Only Jah mana fear So me a no go waste no time Oh me a need Long life me a need (hmm) Me a need Long life me a need A no go stress myself Oh no oo no And die young Oh no no Oh me a need Long life me a need (hmm) Me a need Long life me a need A no go stress myself Oh no oo no And die young Oh no no Realest Listen What is written Is written Me never move with nobody Without vision Working twenty four seven Koti foɔ de pressure But still we living We no say one day we go win See Wining with the real Gees ah Aseɛfoɔ no deɛ saa falaa Anytime they want you down If a no get Ino be you Ibe my problem Ee forget and face your own problem Ee sunshine will soon Come for those That dey waited For them ma own time Oh me a need Long life me a need (hmm) Me a need Long life me a need A no go stress myself Oh no oo no And die young Oh no no Oo me a need Long life me a need (hmm) Me a need Long life me a need A no go stress myself Oh no oo no And die young Oh no no Bebreebe ayɛ pɛ yi Ah yɛ pɛ yi Bebreebe ayɛ pɛ yi Ɛyɛ dɛn na ra Ebetwemu ako oh ooh Oh oh oh Holy Ghost We need you in our mess
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Long Life (feat. Nsoroma) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11114271/PeeRocky/Long+Life+%28feat.+Nsoroma%29>.
Discuss the Long Life (feat. Nsoroma) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In