Sleep

Ikojahman

0 fans

Ikojahman


3:13

 Struggling with Sleep? Become a better singer in 30 days with these videos!

Whororhorhorhorhorhorh, emi jahman
Shotiyeh shotiyeh, mio fowomi shere
Mio makin fowomi, shere'oh aha ah ah ah ah

Shotisun ni aboti sunle, omoiyami malo sunle
Tinba gba wire oh, moma ralenbe
Cause eminikan, nimo mandakunle
Every sunday, pelu saturday
Na money me, i want so i no dey play
Anything i do you, abeg no complain
Cause when i dey suffer, you no look my face
Tishebatiwa koyajamisi, bishebasheri momajebe
Omoiyami jomajekin lele, otipegan majekin penle
Although momope miowale, i beleive in my self
And im not afraid of what, tomorrow is gonna bring for me
Olepemi germany, but miodeberi
Shori yankee yen, moma gbenbeni
Layetimowayi, i dey drink garri
Sheybi you never, hear my full story
The cloth when i wear, them say na stolen
Many people for my hood, dem no know me
But when money dey, dem dey find me ni
Most of them dey try, to dey hold me down
But i cant slow down, man am sorry
I know say me i no holy, based on i dey take kpoli
And every other day, am on molly
Timoti joja but, im still rolling
I for like to dey, ball like nwobi
And e no go bad, if i get rolls royce
Make i even pack am, as one of my toys for my garage oh
If money dey i for don, buy benthly tay tay
You know jahman, im coming through make way
For this jungle, i no fit dey seke
But with my music, when i go leke
Things when i face, if you face half of am
Omo you go don die, if monica just talk say
She don get belle, aje i go runmad cause e no go normal
Make i come born, inside porlverty
God forbid bad thing, my pikin must enjoy life
The life when i no chop, e go chop times 2
Wetin choke me, no go choke am too
I be singer, and i be rapper too
If you no beleive, go and hear kof
If you ask me, when e go be for me
My nigga me, i no know
Thats why i dey, hustle kinle bubble
Oripe mioranju, miodele kanju
Lorinkan elomi, emi jahman ma gboju
Im fucking smart, but mionimogbonju
Anyway is a way, but miokofedaju
Owoshimade everything, dema settle
Kemisha tilowo, toma last mi for long
Owotimoniyi, omokole tomi
Moshimabo family, matutoju mommy
Ayeororun, but mosin rorun
Wonfunmini boju, won expect kin gboju
This life na by grace, omoiyami no be muscle
Toriyen mosen shishe, biti danfo
Korinmi demapo, kelema shuffle
I know say my song, go dey give you joy
Even when you wake, and you never chop
If e go be for me oh, you can never tell
So i dey try make, i dey my day
Cause i no fit run, another man race
Because one day my, hustle go pay eheh

Oshamo, jahman, wonder

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Samuel Ewomazino

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sleep Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sleep Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11069243/Ikojahman/Sleep>.

    Missing lyrics by Ikojahman?

    Know any other songs by Ikojahman? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Camila Cabello's actual first name?
    A Rosa
    B Camila
    C Maria
    D Karla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ikojahman tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!