Ko Last

Rockfada

0 fans

Rockfada


4:02
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Many things wey dey worry me
Make no body come to hurry me
Heavyweight dem no fit body me
Stay true to my destiny
Mogara tan me I stand fit
Shey dem wan come but dem no fit
Just because dem no notice
No mean say I no dey kill beat since 90s
I have been grinding since
Making hits no misses
I just dey wait for my double six
I don't do it for optics or politics
I still Put in the work when nobody sees
I'm their trouble their fears and the nemesis
Shut down anytime I'm in the premises
Flow nice and smooth feel the chemistry
Welcome to the revelation of the genesis
Want to make money and make it double
On a fast lane I press the turbo
Airplane mode do not disturb o
Uhm uhm uhm noting fit stop o
Want to make money and make it double
On a fast lane I press the turbo
Airplane mode do not disturb o
Uhm uhm uhm noting fit stop o
Oh ha ha eh a
Oluwa ma gbagbe wa
Plenty rabbah gbe wa
Ki ire wa ma tase wa
Oh a gbadura
Ba sense ka gba mullah
Big big bags dem in dollars
Koto koseku ko last
Ko last
Make the money last gan
Ko last
Put am for my aza
Ko last
Make everything balance
Ko last
Chei chei chei chei
Ko last
Baba God go answer
Ko last
I say put am for my aza
Ko last
Kin gara kin gallant
Ko last
Chei chei chei chei
All I wanna do is to faaji
Emi esin makanaki
I be the main guy I no be side kick
Shey lasan lorope won pemi ni Akin
Gimme my car key I just wanna party
Rockfada you know i gat the magic
I dey worry dem gan
I give dem headache
Call me some bad chicks
You know that kind thing
Let's party on
Put some ice for my cup
Pour me some alcohol
Give one make I puff
I'm never done
Told you I'll never stop
On God I'll never dull
Bringing vibe on and on
Oh ha ha eh a
Oluwa ma gbagbe wa
Plenty rabbah gbe wa
Ki ire wa ma tase wa
Oh a gbadura
Ba sense ka gba mullah
Big big bags dem in dollars
Koto koseku ko last
Ko last
Make the money last gan
Ko last
Put am for my aza
Ko last
Make everything balance
Ko last
Chei chei chei chei
Ko last
Baba God go answer
Ko last
I say put am for my aza
Ko last
Kin gara kin gallant
Ko last
Chei chei chei chei
Funmi lomo meta towa naughty naughty
Ole dudu ole pupa ko sha carry something
Woni won wami dem offer bounty
Eruku otilo won tun le won ba ti
Alubarika
Kin popular bi Justin Bieber
Everyday make I dey get bigger
Oh oh me and my niggaz
I pray for Alubarika
Kin popular bi Justin Bieber
Everyday make I dey get bigger
Oh oh me and my brothers
Oh ha ha eh a
Oluwa ma gbagbe wa
Plenty rabbah gbe wa
Ki ire wa ma tase wa
Oh a gbadura
Ba sense ka gba mullah
Big big bags dem in dollars
Koto koseku ko last
Ko last
Make the money last gan
Ko last
Put am for my aza
Ko last
Make everything balance
Ko last
Chei chei chei chei
Ko last
Baba God go answer
Ko last
I say put am for my aza
Ko last
Kin gara kin gallant
Ko last
Chei chei chei chei

 Struggling with Ko Last? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Akindele Adeleke

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ko Last Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ko Last Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11047768/Rockfada/Ko+Last>.

    Missing lyrics by Rockfada?

    Know any other songs by Rockfada? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which year was the song "Just like you" by Alec Benjamin Released?
    A 2019
    B 2020
    C 2021
    D 2018

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rockfada tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io