Firya

King Osas

0 fans

King Osas


3:00
#1

 Struggling with Firya? Become a better singer in 30 days with these videos!

It's King Osas
To you all
Me I am not tired
Ready to fire
Like I talk it
Come let's do it
All the guys dey fire
All the ladies dey fire
Everyone dey fire
No one is tired
The boys
The girls
The men
The ladies
Dem no dey tire
Dem all dey fire
All the guys dey fire
All the ladies dey fire
Everyone dey fire
No one is tired
The boys
The girls
The men
The ladies
Dem no dey tire
Dem all dey fire
Spark up the lighter put up the fire everyone with the fire
Want to go higher come take me higher, me i love to fire
Dem girls dey shake dem yansh boobs thighs dem are hotter than fire
All guys wey don hammer see as dem hammer dem hustle like fire
Spread the body make you spread the area like a burning flame fire
Dis one na correct gbedu for the people wey like to fire
Spread the body make you spread the area like a burning flame fire
Yes it is sweeter than any food that you can cook with the fire
All the guys dey fire
All the ladies dey fire
Everyone dey fire
No one is tired
The boys
The girls
The men
The ladies
Dem no dey tire
Dem all dey fire
All the guys dey fire
All the ladies dey fire
Everyone dey fire
No one is tired
The boys
The girls
The men
The ladies
Dem no dey tire
Dem all dey fire
FIRE YA YA YA YA FIRE
Men love to hire girl that's on fire
Girls love to fire men that can hire
No one is tired, We all dey fire
No one is tired, We just dey fire
Spread spread like fire
Burning like fire
Everyone dey fire
Extremely fire
Dem no dey tire
Everyone with fire
No one is tired
We just dey fire
Fire
Fire
Fire
Fire

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: OSAGIE AKHILE

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Firya Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Firya Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11047268/King+Osas/Firya>.

    Missing lyrics by King Osas?

    Know any other songs by King Osas? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who released the album "Future"?
    A Don Diablo
    B Justin Beiber
    C Ludacris
    D Jaden

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King Osas tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!