Fraudulent Lover

Trex jnr

0 fans

Trex jnr


3:40
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

So i met this girl one day
Na so i come dey yarn the kele
And it happen like play like play
Three months pass na so we start to date
And it started smooth with no complain
Then i start to see shebele
Na so i come dey yarn the kele
She dey drink, she dey smoke, she dey high everyday
Which kain problem i dey face?
She always like to dey for my place
But for night when i wan touch her
She go dey behave like pesin wey don too dey craze
I don't understand again
Are we doing fasting or we're dating?
Said your my babe but I'm still here H-ing
Don't want food its you i want to be tasting
Been waiting for you all night long
I call you, you no return my calls
No come dey whine me with your sweet talk
No come dey whine me with all these touch
Na you wey I wan take to my mother
If you loose guard i go find myself another
Why you show me love if na under cover?
I swear to god you be fraudulent lover
I swear to god you be fraudulent lover
Why you show me love if na under cover?
I swear to god you be fraudulent lover
Carry fake love come dey rub am like powder
Adanna, Amaka causing wahala
I travel from Ekiti to Calabar
Every night she no wan take banana
She say she love me this girl na scammer
I go come back for you when i hammer
When you see me then you go halla
Trex jnr no be junior i just dey disguise i be agba
Chemistry
Used to be my only medicine
But i don find out say na expired medicine
But still you fit killi pesin
I wan enter she say she be virgin
Her minds not straight and she's not ready
Are you not blessing? You're blesessed so why not bless me?
She tell me say she want bestie
We come dey do things wey dey interesting
Then after i confess my feelings
She said she was just testing
I shoot my shot like ronaldo
I no know say this girl na messi
I no know say this girl na messi
Oh lord have mercy
So this girl you dey knack?
What do you mean, it's not like that?
Every night sneaking out like rat
Common get out from here you are mad
You dey ignore my call cause you dey on Tiktok
Im not a fool so baby you can just stop
Let's talk about it, cause we don't discuss
Na because of you wey i sing this song
Na because of you wey i sing this song
Fraudulent lover
Na because of you wey i sing this song
You be fraudulent lover
I swear to god you be fraudulent lover
Why you show me love if na under cover?
I swear to god you be fraudulent lover
Carry fake love come dey rub am like powder
Been waiting for you all night long
I call you, you no return my calls
No come dey whine me with your sweet talk
No come dey whine me with all these touch
Na you wey I wan take to my mother
If you loose guard i go find myself another
Why you show me love if na under cover?
I swear to god you be fraudulent lover
I swear to god you be fraudulent lover
Why you show me love if na under cover
I swear to god you be fraudulent lover
Carry fake love come dey rub am like powder

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Toluwanimi Akinyede

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fraudulent Lover Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fraudulent Lover Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11025488/Trex+jnr/Fraudulent+Lover>.

    Missing lyrics by Trex jnr?

    Know any other songs by Trex jnr? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    From which Muse song are the lyrics: "Far away. This ship is taking me far away"?
    A Super Massive Blackhole
    B Starlight
    C Absolution
    D Plug In Baby

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Trex jnr tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!