Kpalangolo

YbzZilli

0 fans

YbzZilli


2:20

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Huhnn huhhnnnn
Lo ma na na
Lo ma na na na
Zilli lo ma na na na
Ouu ouu ouu ouuu
Yeah huhhnnn
Kpalangolo
This thing wey you carry
Make i knack am dey go
Sungba whine am
Make we kpalangolo
This your yansh e Dey do me
Like touch and follow
Make we jam to the flow
You go meet me for bed
Fridge then I take you
Down to the floor
This your body
Make man dey JonZe
Be like i don take am Igbo
Anywhere you Dey so
Na him I want to Dey go
Carry your bunda
Dey Meet me for road
Meet me for show
Make we Dey kpalangolo
Leave me no no be so
Anything you like o
Na him I go like to do
Make I frog jump
Enter this your ghana must go
Use me make I pack am
Dey drive to your door
Omo make I Dey Ji soro
Even all those days wey bad man
Dey kpo kpo di kpo
Wey badman dey jonZe
I never high reach Wetin
Your body gimme so
And the world must know
High class girl from the
Day that we met
E clear pass green light and go
Touch my soul
Make I greet your hole
Make we Dey on a code
Do it on the low
Make your friends dem know
Say this one na give and go
Through pass to your
Box eighteen
Make i Dey score am Dey go
Make I Dey score am Dey go
This thing wey you carry
Make i dey knack am Dey go
Sungba whine am
Make we kpalangolo
This your yansh e Dey do me
Like touch and follow
Make we jam to the flow
Sungba yeah
Make we Kpalangolo
Do me touch and follow
Make we jam to the flow
Meet me for bed
Take you down to floor
Make man Dey JonZe
Be like say I take am Igbo
Be like say I take am Igbo
Don't let me know know
No no no

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Joshua Edem

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kpalangolo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kpalangolo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10985851/YbzZilli/Kpalangolo>.

    Missing lyrics by YbzZilli?

    Know any other songs by YbzZilli? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    LP are the initials of the American signer _________?
    A Lynn Pugliesi
    B Laura Pergolizzi
    C Linda Pellegrini
    D Lara Paccioretti

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    YbzZilli tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!