Ghetto Love

Foster Ebayy

0 fans

Foster Ebayy


 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ghetto Love girl from the ghetto
Fit make a badman day oh no
She no dey make me dey beg o
And she knows I f""k with that

She go hard on a Friday
A Saturday on an everyday
Make it to feel like a holiday
And my girl she know whatsup

Baby don’t hide you know I’d find
You in the right time
And if you come out girl you go see
Sey I no go let you go
Baby all the things you do everyday
Omo ko fe je o
And when you come my way baby girl I
Swear I no go let you go let you

Baby no go let you go baby no go let you go
Baby no go let you go baby no go let you go
Baby no go let you go baby no go let you go
Baby no go let you go baby no go let you go
Let you Let you Let you Let you
Let you Let you Let you Let you

Pretty girl when she step into the place
She carry vibe wey dey takeover the place
When I step out she be looking the boy
Ama give her some love
Baby feeling the boy like this
Girl stop what you do
You gonna make a badman fall in you
In everything that you do to me girl
In all the ways you dey holla’at the boy

Baby don’t hide you know I’d find
You in the right time
And if you come out girl you go see
Sey I no go let you go
Baby all the things you do everyday
Omo ko fe je o
And when you come my way baby girl I
Swear I no go let you go let you
Baby no go let you go Baby no go let you go
Baby no go let you go Baby no go let you go
Let you Let you Let you Let you

Sometimes when I try to think
That you can change
You just make it seem like it’s
A waste of my time

Baby you know one f""k is all
Two for another three means I love you
Four means I want you
Anytime you feeling cold you know
That I’d warm you girl
These things you do to me girl
Why don’t you have mercy
Many things wey you do to me my girl oh no

Girl from the ghetto way she do me oh no
Girl from the ghetto hmmm baby oh no
Girl from the ghetto
She dey wash me like omo
I go snitch to the popo to the popo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: CHUKWUKA EKWEANI, FOSTER CHUKWUDUBEM IBE

Lyrics © Downtown Music Publishing

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ghetto Love Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ghetto Love Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10822083/Foster+Ebayy/Ghetto+Love>.

    Missing lyrics by Foster Ebayy?

    Know any other songs by Foster Ebayy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which song does Jon Pardi describe a time when he misses his girl through a metaphor about the weather?
    A The Thunder Rolls
    B Heartache Medication
    C Rainy Night Song
    D Burning Man

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Foster Ebayy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!