TBDK
M.I. Abaga, Erigga, Sinzu
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Chop-Chop-Chopstiix This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, comot como This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, ayy comot Nigga they say "we too pompous" Like new puff-puff we get two blockus Let the truth comot nigga act too comport I no dey do turn up I always dey my house, Lagos dey too corrupt I too dey make sense like say I get two ogos See as my step dey hot Like say my shoe comot I dey look up to God, like say my roof comot If shе dey cook jollof My brother shoot your shot yeah This bеat dey knock head Like it’s trendin'-trendin' They no gat to tell me before I sell my belly My pastor talk say "Corona na scam" But when I cough small E no gree to shake my hand All na hustle, I no dey judge, I no be saint Get this kind money wey if dem Do you panel you go faint (Will you keep quiet?) Naija progress na anti-clockwise But if you wan expose am Dem go say "my brother off mic" This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, comot comot This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot (asin, ah) The song e hot like sun comot (for real? ehen) Is this what you want, ayy comot-comot Erigga how far, MI wetin dey sup nah? Dem cook the beat well-well I go chop am for supper Oma ma dey use upper, padi mi no go gock am Somebody better stop am before Dem go call olopka stop am First thing first, I’m going to drip pass Last last na who plan well Na him go enjoy pass This beat dey knack like say This beat dey f*ck i no suppose dey curse But I too gives a f*ck (Omo me no get no money) I no fit teach Etiquette (E get one girl wey link me) I buy cheap Air ticket (Bad belle wey dey winch me) But God pass dem (Shey no be levels dem dey do sef?) Ahn ahn, the blog cast dem Omo nobody holy pass Even Jesus been wear slippers Every stripper get OnlyFans But dem no dey f*ck only fans Our government officials gan sef Dey tear strippers (I say "our government officials gan Sef dey knack dem") oja ti burst Ahn, no cap That's real rap oh my dear hommie Straight facts, stay with big backs Got that bread on Grind mood I don’t take snaps But I’m on the fat zone Even your favourite artiste refers to Me as their Big Hom This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, comot comot This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot (Area, wahala) the song e hot like sun comot (Warri) Is this what you want, ayy comot See, I dey Keke dey go L Abaga say make I branch 'Cause if I open my mouth like Auuch yansh Shit wey go drop fit stain The full industry nicker Because I good your favor dey Fear to endorse nigga Juju wey carry Afro wan dance Afro Juju MI feature me for Jam, how e be? uuh uh Cockroach wan do TikTok for where fowl e dey Google the mugu, Google no know where e dey We need the bar yes sir, like Jonathan Stupid Bayelsa na Jonathan MI the last one we give them Dem never recover Duvet dey lost, take this one Take am recover yourself This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, comot comot This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, ayy comot (Focus)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"TBDK Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10719035/M.I.+Abaga/TBDK>.
Discuss the TBDK Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In