Many things (feat. Morexzy)

Carefree

0 fans

Carefree


2:25

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

#INTRO
Morexzy Lomo yen morexzy Lomo yen
Carefree
Man dey hustle everyday
Man dey go down on my kneels and pray
Me I go find what it takes to get to the top shey you know
Soo Many back biting wey this enemies dey bite me
But me I don't care me I go Focus on my hustle cos I gat jehovah
#CHORUS
Many many lyrics Timofe ko(fe kò)
Orin nbe lenu mi Timo fe drop
Efi mi le Kin ma kò lo(kò lo)
So many vibe timofe so
Many many lyrics drop uh uh
Orin nbe lenu mi Timo fe kò(fe kò)
Efi mi le Kin ma kolo
So many vibe timofe so
#BRIDGE
Oh oh uh
Many people don think say we no fit to go far
Dem Say my caterpillar no fit turn butterfly
So many things wey dey think say we no fit to do
But mio kin forh oh
Nothing is impossible if you get jehovah
#VERSE
Go
Eyes on the bag Chasing money like a criminal
Ready to show ema rimi wo bí cinema
All man for himself so don't blame me for being cynical
No mercy for the beat we go chop am raw like canibal
Gifted with talent na God be my Santa
Had crush on music now rap is my lover
New year with new vibes new flows and lamba
Billion dollars dream tell me why I no go grind hard
Awon to underate buju mi won o le be n'sin(BNXN)
Shotiye nsin oye kotimo boshey je nsin
My flows dey high dem Loud on shey egbe cigar Benson
And if dem do anyhow ama Rap kowon lesson
Ask my niggas wo Dem know me weli weli
Lyrical monster Omo Mon gbona felli feli
Na time e go take u go soon see me on ur telly
Giving y'all mature bars Mofiyen jor baba mili
Many many lyrics Timofe ko(fe kò)
Orin nbe lenu mi Timo fe drop
Efi mi le Kin ma kò lo(kò lo)
So many vibe timofe so
Many many lyrics drop uh uh
Orin nbe lenu mi Timo fe ko(fe kò)
Efi mi le Kin ma kolo
So many vibe timofe so
Father rain this blessing
Shower me blessing (shower me blessings shower me blessings)
Oh na
Cover me daddy Oh no
Mikos on the mix
Cover me daddy
Morexzy Lomo yen morexzy Lomo yen

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Alade Blessing, Solomon Abisayo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Many things (feat. Morexzy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Many things (feat. Morexzy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10653141/Carefree/Many+things+%28feat.+Morexzy%29>.

    Missing lyrics by Carefree?

    Know any other songs by Carefree? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rock band wrote the song ‘Grantchester Meadows’?
    A The Doors
    B Deep Purple
    C Dire Straits
    D Pink Floyd

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Carefree tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io