20 10 20
Jayluvoflyf
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Eh eh eh where we dey go shout Out to burnaboy they call me Jayluv listen Children dey cry people dey suffer This country no try our system no Proper how naija take spoil reach Here today no way forward like Who dey use swear delay tell me Wetin we do why we still poor Why our system corrupt to the Core efcc recovery where e dey go If na cbn why we still dey borrow Congratulation una create E Naira How una feel as cefa don pass Naira lekki protest una want just Show might una call army na so Una off light they sit down wave Flag left and right if army no see Green what of the pure white but They carry gun shoot kill our Youth who give the order Eh eh eh where we dey go ah Naija Na where we dey go yeah eh
Struggling with 20 10 20? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"20 10 20 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10643672/Jayluvoflyf/20+10+20>.
Discuss the 20 10 20 Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In