Dirty Luv (Lo Lo Lo)

BoiCue

0 fans

BoiCue


2:42

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh
Oh babe baby
La ra da da ra ra ra da da da da da
La ra la la la la la la la
Me I say wait
Shawty wey dey make ah man pose
For you
And on a low!
I got a girl but i want to come close
To you
And imma be your smile babe
Kpele make you no cry no more
Cry no more
And if you're gonna be mine babe
Then imma treat you right oh god
That you know is trueeeee babe
Maka wait
Me I go give you my house rent o make my landlord gettat
This one no be love letter
But i just wan treat you better
Ye ye ahh
Omotena baby
Where you dey carry me dey go
Me i no know
I no wan know
But I go like to follow go o
I say your lo lo love
Lo lo love
Na em dey make me really want to lo lo love
Lo lo love
Lo lo love
Loving wey dey make me want to love some more
Lo lo love
Lo lo love
Girl me I really want your lo lo love
Lo lo love
Lo lo love
Shawty just gimme dirty lu lu luv
Say she ah wayward
She do dat pretty nutty dirty whine
And she nor dey fear god
She break ah spine when ah broda come inside
She wanna be famous
Na em be the reason why she roll up with the guy
She dey see as dem dey hail us
She say she no go take off oooh
Say for your love
I don manya shanmaya
Jump keke okada
I chop you like ofada
And i happy like up nepa baby oh
You don scatter my dada
Pass me grass make i light
Anytime i feel down
You dey cure me like hospital
I say your lo lo love
Lo lo love
Na em dey make me really want to lo lo love
Lo lo love
Lo lo love
Loving wey dey make me want to love some more
Lo lo love
Lo lo love
Girl me I really want your lo lo love
Lo lo love
Lo lo love
Shawty just gimme dirty lu lu luv
Say she ah wayward
She do da pretty nutty dirty whine
And she nor dey fear god
She break ah spine when ah broda come inside
She wanna be famous
Na em be the reason why she roll up with the guy
She dey see as dem dey hail us
She say she no go take off oooh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: David Anjorin

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dirty Luv (Lo Lo Lo) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dirty Luv (Lo Lo Lo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10634600/BoiCue/Dirty+Luv+%28Lo+Lo+Lo%29>.

    Missing lyrics by BoiCue?

    Know any other songs by BoiCue? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In most of its career Metallica was based in?
    A New York
    B San Francisco
    C Florida
    D Los Angeles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    BoiCue tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!