Ogbanje (feat. Federal Jay)

Meelkysoft

0 fans

Meelkysoft


3:25
41 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah
Meelkysoft
Federal
Omo life comes first
E no go make sense
If life goes first
All these girls in mini skirt Wouldn't kill me
My life need a shock
Nigga please fuse me
Shout-out fans mi
Shout-out goons mi
Nothing you can do me
Even if you sue me
Niggas in the hood
Wonna davido me
I swear nothing
You can do me yeh
They all wonna know
How I get it
How I did it
They don't wonna know
What I have been through
What I didn't do on the issue
If I wish you
Na to reach you yeh
What tha f*ck you think
I rap for
With my hard core
I have been fucking
All these rappers
With right song
This is my turn
Ultimate turn yeh
Shawty only roll
With bigger man
Small boy like me
Leave am man heh
If you look her way
You be sinner man heh
Finger licking
What you thinking
Clubbing stinky
Lori titi
Will you gimme
Shawty what a minute
Take am easy see
You say wetin
Na so everyday
She dey come my way
She say meelkysoft you dey
Burst my brain
With her sexy backa
Wey dey cos gobe
Hah
Oh when she calling
In the midnight
Her body dey cold
She be ogbanje
They way she calling me
Calling me
The way she calling me
Oh God
She be ogbanje
I love all my girls
But right now men
Am so scared oh eh
Ogbanje
The way she do me thing
Oh God my head oh eh
Ogbanje
She won do me this
She won do me that oh God
She be ogbanje
I have been seeing
Her face here and there
In the dark oh God oh
Ogbanje
I can't sleep in the night
She's hanging on my neck
Oh God ooh
Ogbanje
Shawty won kill me
She won kill me oh God
Ogbanje
She be better pikin
For day time
Mami-water for night time
I fit marry you but no time
Na the money we dey find
No time yeah yeah
Hah
Oh when she calling
In the midnight
Her body dey cold
She be ogbanje
They way she calling me
Calling me
The way she calling me
Oh God
She be ogbanje
I love all my girls
But right now men
Am so scared oh eh
Ogbanje
The way she do me thing
Oh God my head oh eh
Ogbanje
She won do me this
She won do me that oh God
She be ogbanje
I have been seeing
Her face here and there
In the dark oh God oh
Ogbanje
I can't sleep in the night
She's hanging on my neck
Oh God ooh
Ogbanje
Shawty won kill me
She won kill me oh God
Ogbanje
Hah
Oh when she calling
In the midnight
Her body dey cold
She be ogbanje
They way she calling me
Calling me
The way she calling me
Oh God
She be ogbanje
I love all my girls
But right now men
Am so scared oh eh
Ogbanje
The way she do me thing
Oh God my head oh eh
Ogbanje
She won do me this
She won do me that oh God
She be ogbanje
I have been seeing
Her face here and there
In the dark oh God oh
Ogbanje
I can't sleep in the night
She's hanging on my neck
Oh God ooh
Ogbanje
Shawty won kill me
She won kill me oh God
Ogbanje

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Stanley Smart

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ogbanje (feat. Federal Jay) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ogbanje (feat. Federal Jay) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10598695/Meelkysoft/Ogbanje+%28feat.+Federal+Jay%29>.

    Missing lyrics by Meelkysoft?

    Know any other songs by Meelkysoft? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ogbanje (feat. Federal Jay)

    12
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I woo.
    B She like the way that I rock.
    C She like the way that I dance.
    D She like the way that I speak.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Meelkysoft tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io