Life

The Bizkit

0 fans

The Bizkit


3:39

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
See this life wey we dey
Sometime you move sometime you for retreat
Sometime you for dey dance to the beat
Sometime you for just dey take your receipt o
Alolena
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Hmmm for this life
Who get pass we no concern we wana own nah to survive
Dem dey wish wana tire go dey get get puncture
Ebi lie
Keep your head up keep your game up
Make you look straight to the sky
Your burdens all go dey kpai yeah yi
Dey go dey wangolo
Baba God go dey make dem rokoto
Nah so they go dey jogodo
Cos your shine go dey killi dem kpokpokpo
Dey go dey wangolo
Baba God go dey make dem rokoto
Nah so they go dey jogodo
Cos your shine go dey killi dem kpokpokpo
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
See this life wey we dey
Sometime you move sometime you for retreat
Sometime you for dey dance to the beat
Sometime you for just dey take your receipt o
You for try be discreet
Mi look dem eye dema full of deceit
Dema want you decease
But true soldier no take no defeat
Agbe shie nyale
Oh nyale lo
Agbe shie nyale
Oh nyale lo o o
Agbe shie nyale
Oh nyale lo
Agbe shie nyale
Oh nyale lo
Asima Adonkwale eei eei
Asima Adonkwale eei yeah
Asima Adonkwale eei eei
Asima Adonkwale eei yeah
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale
Asima Adonkwale

 Struggling with Life? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Godwin Woollams, Jacob Sampana, Zion Adebisi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Life Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10590643/The+Bizkit/Life>.

    Missing lyrics by The Bizkit?

    Know any other songs by The Bizkit? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What artist did this line, "but I can't help falling in love with you."?
    A Eddie Cochran
    B Crispian St. Peters
    C Jim Reeves
    D Elvis Presley

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    The Bizkit tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Life

    »