Jangolova

ned

0 fans

ned


2:50
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Your body o na something
Put that body on top me

That body o na something
Put that body on top me

Swing your body like jangolova (Jangolova)
Baby no dey waste my time (No dey waste my time)
Baby move your body left to right (Move your body now)
Baby put that booty next in the line
Ye that body so fire (O Gbona baby o ta lenu)
Ye that booty so nice
Ye aje you know the matter
YeH yeah yeah yeah

Baby don't go cos I need you every time and I want you every day and night
And I feel save when you dey my side
No other kele wey dey worry my mind
Is plenty put your hands in my pocket
Na me dey hold this national budget
Iz going gbogbo won wa mi o
Ma pariwo give me on lowkey
You know I gat what the boys dem flexing
You know I gat what the girls dem wanting
Baby I dey tell you no dulling(No dulling)
Your body o na something (Na something)
Put that body on top me (Ontop me)
Make you just dey wyn am no stopping (No stopping)
I know you want me baby no dulling o
Yeah yeah yeah yeah

Swing your body like jangolova (Jangolova)
Baby no dey waste my time (No dey waste my time)
Baby move your body left to right (Move your body now)
Baby put that booty next in the line
Ye that body so fire (O Gbona baby o ta lenu)
Ye that booty so nice
Ye aje you know the matter
YeH yeah yeah yeah

5 star ina me yard cos I dey pull up on time and I dey bring all the fire yeah yeah
Faster no dey wyn am slowly
Ah make I no dey tell you baby
You know I really want it baby tell me when you want it Emi ti gbera mo loni o
Ah no body hold me down like you do my baby oh my Shawty make we gum body
Special feeling when you put it on me
Bonnie and Clyde no pass like this
Oh my baby just dey boogie down (Boogie down yeah yeah)
Oh my baby just dey boogie down (Boogie down yeah yeah)
Oh my baby just dey boogie down (Boogie down yeah yeah)
Oh my baby just dey boogie down (Boogie down yeah yeah)

Yeah yeah yeah

Swing your body like jangolova (Jangolova)
Baby no dey waste my time (No dey waste my time)
Baby move your body le bft to right (Move your body now)
Baby put that booty next in the line
Ye that body so fire (O Gbona baby o ta lenu)
Ye that booty so nice
Ye aje you know the matter
YeH yeah yeah yeah

O Gbona baby o ta lenu

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chukwuemeka Nwokolo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jangolova Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jangolova Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10589873/ned/Jangolova>.

    Missing lyrics by ned?

    Know any other songs by ned? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which year was the song "Just like you" by Alec Benjamin Released?
    A 2019
    B 2018
    C 2020
    D 2021

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    ned tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io