Nyash

Yadozie

0 fans

Yadozie


2:13

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Tetetetetetetete
Damn Doziè
(Dalu) how far? how far now? how far eh?
Aho uhu
Aho uhu uhu
(Dalu) Ok Ok
Aye This woman o
A! Say she be the talk of the town
You say na everytime I give nyash touch
Her thing scatter out of shape and form
You say you no know?
Sha! Say you no dey vex me at all?
Omoge, Amaka thick and strow
Her thing scatter out of shape and form
Its true, its true, its true
Its you, its true
Its you, its you, its you
Scatter out of shape opor
Aye yai yai
Aho uhu
Aho uhu uhu
Babe your love for me
Shebi no be the right thing
I already know what it needs
Shebi no be the right thing
With you I dey come for magazine
Shebi no be the right thing
I already know what it means
Shebi no be the right thing ah ah ah ah ah
Give my body to you mh
Like e dey pepper soup mh
Na the way e go canoe mh
Dont know wetin I go do
All for your love I go do ahuh
All for your love I go do uhuh
Ebelebe Echeleche Ebelebe
Comot body joor
Comot body joor
Comot body joor
Different type a raw e dey air your colon
Girl you know the song you singing
Omoge you know the song you singing
Your body je pepper je pepper je pe
Your body je pepper je pepper bl-pepe
(Omoge) eh?
Omoge your nunu cause me spinning
No be joke way your body have feeling-ing-ing-ing-ing-ing
This woman o
A! Say she be the talk of the town
You say na everytime I give nyash touch
Her thing scatter out of shape and form
You say you no know?
Sha! Say you no dey vex me at all?
Omoge, Amaka thick and strow
Her thing scatter out of shape and form
(Omoge) eh?
Aho uhu
Aho uhu uhu
(Dalu) You see na this nyash you dey get that dey make you play me?
Say so na shey na dubai you wan go?
I go carry you to dubai ah ah state it anything girl I go give you ah
Normally, standard anything
(Whistled)
(Omoge) eh?
Damn Doziè

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Dozie Ozulumba

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Nyash Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Nyash Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10541049/Yadozie/Nyash>.

    Missing lyrics by Yadozie?

    Know any other songs by Yadozie? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "There's something about you, I stare in your _____ And everything I'm looking for I seem to find"
    A eyes
    B face
    C boots
    D tears

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yadozie tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!