Gangs & Weed

Jacksonsule

0 fans

Jacksonsule


2:51

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

And it's still your homeboy
Jacksonsule dmoonboy on this one
Sabiboy on this one
Mum c me i no fit lie
Your pikin don join gang with a weed o
I say me i no fit lie
Wowowo
Mum c me i no fit lie
Your pikin don join gang with a weed o
I say me i no fit lie
Wowowo
Moonboy
Me i gat this lyrics in a kilo
Miracle
Gum me for body like am in shiloh
Pappy chilo
Me i run my vibes on a low
Any shit wey drop for my mouth must follow
Some no be marlians
But dem kush pass marley
If you dey doubt tell your gangs
Make dem play you bob marley
I'm surrounded with goons
Men dey on kush
Who hold my lighter
Na that pussy abeg
Show me the bannie
Put on my lighter
Fire
But i cross the red sea
Osho oo
I know oo
But dem no fit check me
I tell dem say me i confam
Me i love my life style
From the ghetto to the pit
Now I'm rich now
Me i confam
Oh me i love my life
Sweet like five alive
All men bloody for the ghetto
See dem no good and dem no good
You trespass see dem go cut you or dem shoot
Chase you with your goons
Dem go off your rhythm & your blues
Boy i no be kida kudz
I go take your sauce from your juice
Mum c me i no fit lie
Your pikin don join gang with a weed o
I say me i no fit lie
Wowowo
Mum c me i no fit lie
Your pikin don join gang with a weed o
I say me i no fit lie
Wowowo

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Etuntere Kuete

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gangs & Weed Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gangs & Weed Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10531094/Jacksonsule/Gangs+%26+Weed>.

    Missing lyrics by Jacksonsule?

    Know any other songs by Jacksonsule? Don't keep it to yourself!

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which girl group had hits including Pure Shores and Never Ever?
    A All Saints
    B Dixie Chicks
    C Indigo Girls
    D Pussycat Dolls

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jacksonsule tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io