Pressure riddim

Sity

0 fans

Sity


3:26

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Omo na timing Omo na timing
Ooh Ooh
Shebi na dem say ooh ooh
Shebi na dem say ooh ooh ooh ooh
Eh Eh Say
Say mi day looki for bread Ehn
You still wan thief my butter
And i day hustle for trench ehn
You go day form ajebutter
Now your eyes don red
Niggas wey day pull up
Dem day pull up fresh
What's on his neck
Check
Girl ah tell me say mi leave her breathless breathless oh
Dem say I day f*ck up
Dem tell me make I lock up for street E yey
Say I nor go make am for street e yey
Nothing i no see with my eyes
Even when my padi man collect
He buy ah Benz and a Patek
Things wey we do he forget
Nothing I no see with my eyes
But later for the life I gat accept
nor be wetin really sup
Na e we budget
If you make mistake
you gat correct yourself
Say dem go hold me for ransom
Uh yey
They throw dirt on my name
I day demand my ransom
Say dem go block me for junction
Uh yey
Sake of say
I day rush like water
And the truth be say
Bad man me I no need pressure
Bad man say I no need pressure
Know some guys
Wey day go through depression
Hope this song go fit easy your tension
No day try to day rush perfection
Cuz e no mean
How the hustle day go o
He say the hustle day slow o
But I no say the sun must shine
Dem say I day f*ck up
Dem tell me make I lock up for street E yey
Say I nor go make am for street
E yey
Nothing I nor see with my eyes
Even when my padi man collect
He buy ah Benz and a Patek
Things wey we do he forget
Nothing I know see with my eyes
But later for the life I gats accept
No be wetin really sup
Na e we budget
If you make mistake
You gat correct yourself
Say dem go hold me for ransom
Uh yey
They throw dirt on my name
I day demand my ransom

Bad man me I no need pressure
Bad man say I no need pressure
Know some guys
Wey day go through depression
Hope this song go fit easy your Tension
No day try to day rush perfection
Cuz e no mean
How the hustle day go o
He say the hustle day slow o
But I no say the sun must shine

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Stanley Ugah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pressure riddim Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pressure riddim Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10520618/Sity/Pressure+riddim>.

    Missing lyrics by Sity?

    Know any other songs by Sity? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's featured in the music video of Baltimora's 1985 biggest hit single: Tarzan Boy?
    A Claudio Bazzari
    B Jimmy McShane
    C Maurizio Bassi
    D Naimy Hackett

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sity tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!