Button (feat. Mizzy Banks)

Bozliwin

0 fans

Bozliwin


3:05

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

As I dey hustle for ma own good
And I dey hustle for mama too
Hustle losan hustle loru
Alubarika ma lo ju
Ori mi gbemi debe
Maje kin le le
Na me dey find the way
But ma nigga tell me say

Omo o ma te button
Omo o ma te button
You wanna bam bam
Omo o ma te button
Omo o ma te button
You wanna chill with the big boys
Omo o ma te button
Omo o ma te button
Folake for the night
Omo o ma te button
Omo o ma te button

Dem say go home or go harder
Mio mo na le so I go harder
Devil wan buy my soul
I look up to God omo I say No
Omi teda ma mu koni koja enu
Cos pure water ko nse gbe emu
Eleti gbo aroye baba gbor temi
I sabi I no sabi kola wole mi aayeh
Mili Mili tin ba te button
One time no time sapa je poison
Na your grace no be by who hustle pass
Hot boy no be by who go dubai
Mili Mili tin ba te button
One time no time sapa je poison
Na your grace no be by who hustle pass
Omo ogbon shey you wan go dubai

Shey na you wan carry folake for the night oo
Say you gat to hustle make she no see you dey fright oo
Hustlers dey try ajebo no go fit relate
The hard times charge me up I'm 100%
You wey wan collect say you gat to press
Anyhow e be oo me I must collect
Life be like eba one day everybody go make am
As you just dey live life one day e go better
Any fb wey I open Mark Zuckberg go knack am
Fb no be barny tell me why he dey knack am
Steady on the bombing for night I no dey sleep
If I spoil anything for dream how I wan take pay the bills
Make make make your charger no go first you blow you gat to hustle
Pressing back to back my fingers don dey getty muscle
Na who go na who go fit know
Na who see na who go fit tell

Omo o ma te button
Omo o ma te button
You wanna bam bam
Omo o ma te button
Omo o ma te button
You wanna chill with the big boys
Omo o ma te button
Omo o ma te button
Folake for the night
Omo o ma te button
Omo o ma te button

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Muhammed Zakariyah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Button (feat. Mizzy Banks) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Button (feat. Mizzy Banks) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10418977/Bozliwin/Button+%28feat.+Mizzy+Banks%29>.

    Missing lyrics by Bozliwin?

    Know any other songs by Bozliwin? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rap Monster is from which boy group?
    A GOT7
    B BTS
    C Why Don't We
    D The Vamps

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bozliwin tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io