Abanise

Moscow Peller

0 fans

Moscow Peller


2:57

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Monsuru Todi nigga

Tell your brother make he hustle
Nkan ton seh ko tepa mo
Ori popo ofese fe
Omo hookup lofe lo fe

Brother you better hustle
Nobody Dey for you oh
Oyo lowa oh(O.Y.O)

And e fit be like say e Dey turf
Pe jehovah Oga at the top
Cause the money go drop
E go plenty and the hatters go talk

Bi won pe orimi nibi dem go fall
I never wish them fall
No be only 2 plus 2 make it 4
So man no go fall

So I start to pray all day and I've bin grinding all day, maybe not today
But I go still win one day

Bi won pe orimi nibi dem go fall
I never wish them fall
No be only 2 plus 2 make it 4
So man no go fall yehh

Abanise ni oluwa (Abanise ni Oluwa)
Na you we Dey call osuwa(na you we Dey call osuwa)
Tori Abanise ni oluwa( ni oluwa oh)
Gbe ire temi wa karira  (karira yeh )

Tell your brother make he hustle
Nkan ton seh ko tepa mo
Ori popo ofese fe
Omo hookup lofe lo fe

Brother you better hustle
Nobody Dey for you oh
Oyo lowa oh(O.Y.O)

I remember back in the days when nobody Dey
Make my sin no go cause delay
How poor man won take explain say he no be lazy man (say e no be lazy man)

Shakira pin karile oh
Otiwa nibi lati ale Saturday
Boyfriend pe ko wale oh
Woni ko kawe oyun logbe wale

Shakira pin karile oh
Otiwa nibi lati ale Saturday
Boyfriend pe ko wale oh
I just want to make money kin kowo wale

Abanise ni oluwa (Abanise ni Oluwa)
Na you we Dey call osuwa(na you we Dey call osuwa)
Tori Abanise ni oluwa( ni oluwa oh)
Gbe ire temi wa karira  (karira yeh )

Tell your brother make he hustle
Nkan ton seh ko tepa mo
Ori popo ofese fe
Omo hookup lofe lo fe

Brother you better hustle
Nobody Dey for you oh
Oyo lowa oh(O.Y.O)

Tell your brother make e hustle oh
Cause he go need am ohh
Moscow peller gan gan
Gan gan hun hun hun hun

 Struggling with Abanise? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: AFOLABI MONSURU

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Abanise Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Abanise Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10401155/Moscow+Peller/Abanise>.

    Missing lyrics by Moscow Peller?

    Know any other songs by Moscow Peller? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which group sang the song "96 Tears"?
    A Question Mark and the Mysterians
    B Count Five
    C The Sonics
    D Paul Revere and the Raidersr9

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Moscow Peller tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!