BAD BELLE

Segxzy

0 fans

Segxzy


2:35

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Segxzy! Now Na Morning!
Mmmmm Na na na na Na!!!
Ahh!!
Small girl
Dem tell you yesterday
but you no hear
E don clear
All your shakara don end
no more denge
When dey tell you
You go dey vex
You use your backside
dey oppress
Your mate dey school you dey flex
even the gateman jenbe
When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you
You go just dey call them
Bad belle, Bad belle
Bad belle o oh
And e don hooke you
Shey dem still be bad belle, bad belle
Bad bell oo
Wetin you wan kill yourself for
Who don pass you, don pass you
Make you loyal for who you loyal for
So you sef go fit to grow
Segxzy don go front o
Backward never o
Segxzy dey sail oh
And you cannot sink my ship o
When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you
You go just dey call them
Bad belle, Bad belle
Bad belle o oh
And e don hooke you
Shey dem still be bad belle, bad belle
Bad bell oo
Anything you sow, mmmmm
Na him you go wear
Soldier come soldier go
We still dey dere,
As you wan stab me for back
No forget say!
another person dey your back o
Cos if you live by the sword!
You go! U go kpai by the sword o
When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you
You go just dey call them
Bad belle, Bad belle
Bad belle o oh
And e don hooke you
Shey dem still be bad belle, bad belle
Bad bell oo
Omo I dey tell you
If you like you hear
If you like you no hear
Nothing goes for nothing
The man you fall today
You no go see am fall tomorrow
Now Na Morning
You cant outshine your master

 Struggling with BAD BELLE? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Segun Ola-fadunsin

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BAD BELLE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BAD BELLE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10390640/Segxzy/BAD+BELLE>.

    Missing lyrics by Segxzy?

    Know any other songs by Segxzy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I dance.
    B She like the way that I rock.
    C She like the way that I woo.
    D She like the way that I speak.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Segxzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!