On God (feat. Karis)

Smellord

0 fans

Smellord


2:16

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ye ye
Lifestyle
Aye eeeee
You don't like me
Who be you
Allah be the greater
Forget your JuJu
Simple you no fit tell me what to do
We dey make money moves
Dem dey pray say
Make I fall
Come face me man to man
I dey hustle everyday
I no dey watch any other man
Ye eee yeeeh
Catch the series
Life na movie
On the shores now
Fast We are sailing
Dem want to block our shine
Dem nur know say we dey on God...
On God On God on God
On God
On God On God on God
We are on God
On God On God on God
On God
On God On God on God
We are on God
If I get, same people wey go start dey vex
Say If I get I go buy car wey no get reverse
Oh yeah yeah if I get oh
Same people wey go start dey vex oh no no
If I get I go buy house wey no one can detect
When you see me on fire
You want to come closer
Give me this give me that
Brother see me see wahala
Where you dey wey I dey suffer
Gone are the days riding okada kada
More enemies wey come my way (Kama Kama)
But only Jah wey make me OK (higher higher)
God protection na e make me save
Atamfo forgeti na mo nya me (Frese me wo nyame)
On God On God On God
On God
On God On God On God
We are on God
On God On God On God
On God
On God On God On God
We are on God

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Emmanuel Glover, Enoch Adjei

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the On God (feat. Karis) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "On God (feat. Karis) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10390002/Smellord/On+God+%28feat.+Karis%29>.

    Missing lyrics by Smellord?

    Know any other songs by Smellord? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Money for nothin' and ________ for free."
    A rings
    B chips
    C chicks
    D drinks

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Smellord tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io