Survive

Frankeyz

0 fans

Frankeyz


2:50
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Skatta

As you see me
No be d way e dey for the tv
I Dey come from where man dey hungry
And we do anything to survive
Man no fit to sleep
For a long time
Fire dey burn like lantern
I dey pray for blessings for my mother
Wey dey always pray for me
Uh-wee
(So me say)

(Glory be to God)
Na why I Dey give am the testimony
And e sure me say I go make history

Ah ah

(Glory be to God)
Wetin I for do if no be dis music
Na you wey Dey guide and protect me truly

Ah ah

Must survive o, gast’ survive o

(Must survive, gast’ survive I must survive)

Must survive o, gast’ survive o


Survive survive
I go do anything to survive
(Vi-I-ve)

Survive survive
I go do anything to survive
(Vi-I-ve)

Survive survive
I go do anything to survive
(Vi-I-ve)

Survive survive
I go do anything to survive
(Vi-I-ve)


There’s been a lot of niggas wey don f*ck with me
And if I start to talk e go be long talk
And every time me pass dey go dey talk their shit
So me clean up me mind, give me whitewash
Me calm down and me focus on me progress
The conscience of the wicked no go fit rest
Me undress me purpose so me driven
Take all praise and Glory as me sing it

(Glory be to God)
Na why I Dey give am the testimony
And e sure me say I go make history

Ah ah

(Glory be to God)
Wetin I for do if no be dis music
Na you wey Dey guide and protect me truly

Ah ah

Must survive o, gast’ survive o

Must survive o, gast’ survive o


Survive survive
(I Dey thank you oh oh oh)

I go do anything to survive

(You know say)

Survive survive

(If no be you)

I go do anything to survive

(Wetin I for do)

Survive survive

(When enemy talk)

I go do anything to survive

(Say I no go see front)

Survive survive

(Oh-oh)

I go do anything to survive

(Vi-I-ve)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Franklin Aigboje Adoga

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Survive Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Survive Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10294470/Frankeyz/Survive>.

    Missing lyrics by Frankeyz?

    Know any other songs by Frankeyz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Golden Earring's 1973 and 1982 biggest hit singles?
    A Radar Love, When the Lady Smiles
    B Radar Love, Twilight Zone
    C Twilight Zone, When the Lady Smiles
    D Radar Love, Going to the Run

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Frankeyz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Survive

    »