Highness (feat. El_Gideonaire & Ajarny)

Flexy J

0 fans

Flexy J


3:44

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ayyy
Ay
Hahahaha
Aj
Let dem know na
Hahahahahah ayy

See see see
Mr flex is on the beat again
Today today
We go do that drinking challenge
Flexy J is here
Gideonaire is here
Ajarny is here
Na him dey take the beat dey play
Wait wait wait
Everybody make una pause
It's like I don dey go off
My rap game don dey flop
Ayyy
Now my money don many
I nor fit rap
I don chop flex shayo
I nor dey fat
Ahhh
We go continue to shayo
We nor dey stop
More money bank alerts balling
We nor fit stop
Ayyy
Ajarny wetin you put for this
Coca-cola wen you give me drink
I don boca hala
I still dey drink
Money sweet my brother
Take one bottle clean your mind
Ease pain
Flexy j is here soft and kind
If you want to ball with us
I got the source
Get ready to party with us
And then you go high like us

We don high oh
We don kpeme oh
We don high oh
I don shayo oh

Ayy
Ayyy
Ayy ayy ayy
Ayyy

Moti high oju mi ti dirty
Hallelujah loose count
Moti wa lori thirty huh
Jah ali jah
Higher
Jawon laya ha yan
Inn ba kudi ba
Ba mu a yira bola
Leyin robana
Amala ma lo ku
Mu taso mu awo saama
Saa le tata bara
Ikale lobawa
This ones no dey para
Maa chijia with the flows
Venom wey no get antidote
Bars wey pass kirikiri
Se you don see me ri
Why you come dey form for me
Pay attentions
Fix your eyes
Fix your yes on me brother
Lyrical hitler
Adolf wey likki gbana
Waa ye isa ye tan bai ni
Tin ba fi owo je ewe
Carry girls no wahala
Plenty dey this party
We spent alot on booze
Set a new standards
Gbe won i'am handicap
Retrict their air flow
I don't talk too much raaah

We don high oh
We don kpeme oh
We don high oh
I don shayo oh

Ayy
Ayyy
Ayy ayy ayy
Ayyy

Bring d shayo
Make we shark am
Shark am
Ajarny pon deck
Is ah master
Master
Gyal shake ur bottom fi d dancehall
Dancehall
Shake so nice big wahala
Wahala
Dj pon d riddim
Me no holiday
Holiday
Monday to sunday
Is our bubbling day
Bubbling day
Big backa gyal wahala dey
Wahala dey
Feeling tipsy
Me no kiss and tell
Kiss and tell
Oh wo wo wo wo wo
It's ah song for the worriors
Oh wo wo wo wo wo
Bring the hook back lets carry on

We don high oh
We don kpeme oh
We don high oh
I don shayo oh

Ayy
Ayyy
Ayy ayy ayy
Ayyy

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Justice Agege

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Highness (feat. El_Gideonaire & Ajarny) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Highness (feat. El_Gideonaire & Ajarny) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10221022/Flexy+J/Highness+%28feat.+El_Gideonaire+%26+Ajarny%29>.

    Missing lyrics by Flexy J?

    Know any other songs by Flexy J? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band has hits like Counting Stars, Apologize, and Good Life?
    A Imagine Dragons
    B Coldplay
    C OneRepublic
    D One Direction

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Flexy J tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io