Point and Kill

Dey B

0 fans

Dey B


2:16

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Onome body na five and Nine
You do me magic I no fit deny
Press my button i mumu Walai
Access my pocket i nogo reverse
I do the transformer you do the light
If dem no like us we no go fight them
Shock their mindset love attack
Raba full pocket you go survive
Follow your heart see I no get wife
Just Dey get beard I never thirty
Never born see na twin I be
If you no believe na you sabi

Mama ebube do me point and kill oh no no
Make I Dey use am look front oh
I no even mind seven green bottles
Make everybody shayo reach their mouth o
No fit kill myself oh no
Do me point and kill oh no no
Make I Dey use am look front oh
I no even mind seven green bottles
Make everybody shayo reach their mouth o
No fit kill myself oh no

I no get Muscle but i gallant
Drive my muscle tire balance
Arrest my heart you Get warrant
Equation simple trial balance
I want to love you now and forever
I Dey fear say your papa go bother me
Fear say your mama go wahala me
But my family balance
Odinaka ego gallant
Sixty bags madantin
No lose guard ma shawty
Biko wanne my darling
Onome baby my darling
Withdraw my balance oh mami
Ikechukwu na pikin
Na me be the rhythm for your theme

Mama ebube do me point and kill oh no no
Make I Dey use am look front oh
I no even mind seven green bottles
Make everybody shayo reach their mouth o
No fit kill myself Oh no
Do me point and kill oh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adenuga Adebusola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Point and Kill Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Point and Kill Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10177569/Dey+B/Point+and+Kill>.

    Missing lyrics by Dey B?

    Know any other songs by Dey B? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is AC/DC's most popular song according to Spotify?
    A Back in Black
    B Highway to Hell
    C Thunderstruck
    D It's a Long Way to the Top (If You Want to Rock 'n' Roll)

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dey B tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!