PAIN DEM (feat. El corizo)

Vj Skinny

0 fans

Vj Skinny


2:57

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

As e dey sweet us
E dey PAIN DEM
As e dey PAIN DEM
E go dey sweet us
Alright ladies and gentlemen
Like that Nickelodeon show, men am victorious
I shun the cheap pizza ogbeni just to be dominos
Boss level but I never start dey fly jet
Dem dey vex wey be say I never reach my height yet
I be the novice wey dey school all the Pros dem
Gentle soul but na my presence dey cause them problem
I really no send, I gats do what I gats do
I be real Israelite but e pain dem when I form Jew
I no be switch but see them trying to off me
I Leave them to karma abeg make nobody judge me
Na where the Bus stop be the bus stop
Bad guy dem dey wonder how me the boy dey top
Bad belle rappers dem with them toy hearts
Na dem dey make people dey talk say boys bad
I rap and I make their temperature boil hard
Ba-ba-baddo na me Skinny charmer ball hard
Why anything I do e dey pain dem
Dem get car, I dey trek e dey pain dem
Dem don chop, I never chop e dey pain
Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain dem
Why anything I do e dey pain dem
Dem get car, I dey trek e dey pain dem
Dem don chop, I never chop e dey pain
Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain dem
E dey pain dem cuz i dey ball hard always (E dey pain dem)
(I dey ball hard always) (E dey pain dem)
I dey Thank GOD cuz I dey live by his grace
(I dey live by his grace)
Dem dey drive benz
Still dey hate on my leg
U get many babe
But still dey crush on my girl
I no be baller like you
I go do where my power reaxh
Dey chop chicken
Still dey put eye for fish
My lyrics don dey finsh
I light up my kpoli
Uniben no take me
I end up for poly
You no go hate on the boy
If you really know my story
How u wan take spoil my mood
Me wey don dey on molly
No dey stingy with Ball
Mbappe gimme pass
Nah music your banny hear
Wey make her begin dance
Fire bullet lyrics
Like say I be militant
If u no dey fine my problem
Then you better gimme chance
No dey stingy with Ball
Mbappe gimme pass
Nah music your banny hear
Wey make her begin dance
Fire bullet lyrics
Like say I be militant
If u no dey fine my problem
Then you better gimme chance
E dey pain dem cuz I dey ball hard always
(I dey ball hard always oo)
I dey Thank GOD cuz I dey live by his grace
(I dey live by him grace oo)
Why anything I do e dey pain dem
Dem get car, I dey trek e dey pain dem
Dem don chop, I never chop e dey pain
Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain dem
Why anything I do e dey pain dem
Dem get car, I dey trek e dey pain dem
Dem don chop, I never chop e dey pain
Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain dem

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Joshua Kwen, Osula Courage, Peter Onuh

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the PAIN DEM (feat. El corizo) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "PAIN DEM (feat. El corizo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10161674/Vj+Skinny/PAIN+DEM+%28feat.+El+corizo%29>.

    Missing lyrics by Vj Skinny?

    Know any other songs by Vj Skinny? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson: "Don't walk away, see I just can't find the right..."
    A "...thing, come what may."
    B "...time of day."
    C "...way to stay."
    D "...thing to say."

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Vj Skinny tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!