Local Champion

Nneka

0 fans

Nneka

Nneka Lucia Egbuna (born 24 December 1980) is a Nigerian-German hip hop/soul singer and songwriter. She sings in both Igbo and English. more »


3:31

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Shebi I be half caste
Because I carry colour follow body borrow pose
Shebi I be villager
Because I get swag wey Lagos woman no get
You talk sey I be illiterate
Because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie I tried to adjust to your oyibo Lagos style
But I failed

I be Naija Reggae
I be Warri Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi Reggae
I be Naija Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Make we no lie
Na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess
Na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now
Coz I no wear skirt koi koi shoe and weave on
Because I no like your flashy way
You dump originality dump dump me

I be Naija Reggae
I be Warri Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi Reggae
I be Naija Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Naija Reggae
Warri Reggae
Dem born me near Okporikoko village
Warri Reggae
Waffi Reggae
Dem see me for your Lagos city poster

I be Naija Reggae
I be Warri Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi Reggae
I be Naija Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: BLAISE BATISSE, MOUNIR MAAROUF, NNEKA-LUCIA EGBUNA

Lyrics © Universal Music Publishing Group

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Local Champion Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Local Champion Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10150584/Nneka/Local+Champion>.

    Missing lyrics by Nneka?

    Know any other songs by Nneka? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Styx: "Please believe me, my heart is in your hands. 'Cuz I'll be _______ ___"
    A watching you
    B losing you
    C missing you
    D seeing you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Nneka tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!