Feel My Pain

Legend E

0 fans

Legend E


2:30

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

As I dey work I dey pray
Make the money come to my way e eh
Say when the hustle go pay
Cos I be steady grindin' everyday e eh

I don try I don try
E be like make I give up omo boy you don try
I no fit lie I don cry
So many times wey my pocket don dry

But I kept on believin'
Judas be snitchin'
Steady on my grind I no let them deceive me

Cos if they tell you say e easy na set up
Don't mind them make you hustle then u lock up
Smile for your front for your back dem dey f*ck up
Do like say you fall make you see who go turn up
People wey you call blood gan won ma salo
Won ma salo ani won ma salo

I fit dey yarn you the matter
But you no fit feel my pain o brother
I just dey laugh this matter
Friend wey I think say na him be my brother

I fit dey yarn you the matter
But you no fit feel my pain o brother
i wanna make this cheddar
One man Mopol me I stand like soldier
Ye yea

Oh my brother
I say me I stand like soldier
Oh my brother
I say me I stand like soldier

Mama dey pray for me
I must to make money
You know your story son please meditate on it
I gat my eyes the
It's on my mind gan ni
Mo ni la ti kore dele
I bet my life on it

Mama dey pray for me
I must to make money
You know your story son please meditate on it
I gat my eyes the
It's on my mind gan ni
Mo ni la ti kore dele
I bet my life on it

I fit dey yarn you the matter
But you no fit feel my pain o brother
I just dey laugh this matter
Friend wey I think say na him be my brother

I fit dey yarn you the matter
But you no fit feel my pain o brother
i wanna make this cheddar
One man Mopol me I stand like soldier
Ye yea

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Emmanuel Jolaoluwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Feel My Pain Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Feel My Pain Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10139011/Legend+E/Feel+My+Pain>.

    Missing lyrics by Legend E?

    Know any other songs by Legend E? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Wake up, wake up. Wake up and look around you. We're lost in space and the time is _________."
    A our own
    B pass dawn
    C so long
    D your own

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Legend E tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!