BAD BLOOD [Radio Version]

JaChi

0 fans

JaChi


2:19
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

You stab me for back and smile for my face
You still dey vex when i give u small space
If na u tell me wetin u go do
Shey u go dey with who no like u
Instead i go keep enemy for my home o
Makachukwu i rather dey alone
To sleep with u is fuckin dangerous
Cuz i can feel the bad blood between us
I can feel the bad blood between us

Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood bеtween us
Eh eh eh eh еh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us

The second u comot for my place
You left footprints wey i no fit trace
Buh as ur plan no work with mr who
Now u run back to ur mugu mumu
Patient dog go chop big bone
So i must wait for who be my own
Even though ur face no too look serious
Still I can feel the bad blood between us

Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us

Bad blood bad blood bad blood eh
I can feel it between us aha
Shoutout to my niga Cashmilli aha
And my boss too
Am out

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Jachi Michael

Lyrics © JaChi

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BAD BLOOD [Radio Version] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BAD BLOOD [Radio Version] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10112562/JaChi/BAD+BLOOD+%5BRadio+Version%5D>.

    Missing lyrics by JaChi?

    Know any other songs by JaChi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I'm the one who wants to be with you, deep inside I hope you _______”
    A feel it too
    B find it’s true
    C love me too
    D live it through

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    JaChi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!